|
sholabanke (m)
|
Here is yer Joke:
A man is in a hotel lobby. He wants to ask the clerk a question. As he turns to go to the front desk, he accidentally bumps into a woman beside him and as he does, his elbow goes into her breast. They are both quite startled.
The man turns to her and says, "Ma'am, if your heart is as soft as your breast, I know you'll forgive me."
She replies, "If your privates is as hard as your elbow, I'm in room 436."
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Damn  ,what room number again?
|
|
|
|
|
|
TOYOSI20 (f)
|
Nice 1 
|
|
|
|
|
|
|
|
jide4lagos (m)
|
O boy if i enter d room i go kill
|
|
|
|
|
|
hcl_acid (m)
|
na people like you dey cry when woman commot cloth
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Ohilebo, don't go to that room. Or else I go disown you officially as my pikin
|
|
|
|
|
|
ohilebo (m)
|
@ kayowalemi , Daddy, I sabi the thing pass u oooo 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
No b say I wan go there before u. well, check tomorrow punch paper, under disclaimer.
|
|
|
|
|
|
ohilebo (m)
|
You nor well, who be your pikin? u this small boy of yesterday, i go snatch your babe make your eye clear 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
@poster, I beg delete d room's number because some guys dey here wey go wan enter it.
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
@poster, I beg delete d room's number because some guys like ohilebo, info, ituen, olulu and currupt minds like them go wan enter it.
|
|
|
|
|
|
sholabanke (m)
|
thank God non of you knows where the hotel was located
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
sit don 4 there, them know
|
|
|
|
|
|
eiete (f)
|
Ohilebo, don't go to that room. Or else I go disown you officially as my pikin
@ kayowalemi , Daddy, I sabi the thing pass u oooo  No b say I wan go there before u. well, check tomorrow punch paper, under disclaimer.
You nor well, who be your pikin? u this small boy of yesterday, i go snatch your babe make your eye clear  Lol! sote my ribs dey crack This na y i dey come nairaland every day. Una too much.
|
|
|
|
|
|
sholabanke (m)
|
but i did not put the hotel name there you are right sha, people are very good in nigeria when it comes to research let me give u the guys clue, Zamfara state but beware of , law
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Thank u for currupting my disowned pikin, ohilebo. Forget the law for Zamfara, he get that cloth women dey wear for there. but i did not put the hotel name there you are right sha, people are very good in nigeria when it comes to research let me give u the guys clue, Zamfara state but beware of , law
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Thank u for currupting my disowned pikin, ohilebo. Forget the law for Zamfara, he get that cloth women dey wear for there. On wearing it no one go know say him b man until he enter the woman's room but i did not put the hotel name there you are right sha, people are very good in nigeria when it comes to research let me give u the guys clue, Zamfara state but beware of , law
|
|
|
|
|
|
tuk2neaty (f)
|
nah lie! i was in the elevator when this show took lace, nah for eko hotel the tin they happen. oya who go first get thre? the show has just begun 
|
|
|
|
|
|
sholabanke (m)
|
thank God we hav an eyewitness who hav an office there even though she may not like the altitude of the woman cus she snatched her customer
|
|
|
|
|
|
tuk2neaty (f)
|
that guy that has half past four eyes just like you! nah!
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
You nor well, who be your pikin? u this small boy of yesterday, i go snatch your babe make your eye clear  See this ingrate wey beg me adopt him
|
|
|
|
|
|
|
|