Glo & Mtn Video Calls

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: December 02, 2008, 11:48 AM
267216 members and 164181 Topics
Latest Member: forum4me
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Technology  |  Phones (Moderators: naijafan, Mustay, Dual Core)  |  Glo & Mtn Video Calls
Pages: (1) (2) (3) (4) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Glo & Mtn Video Calls  (Read 1169 views)
ceejay80s
Glo & Mtn Video Calls
« on: May 19, 2008, 05:25 AM »

@ all nairalander wey dey use  3G phone wey get either glo or mtn line,drop your number here i go call u on vid call, i wan see una face. or beta still make we call ourself, STRICTLY FOR VIDEO VIDEO CALLS ONLY ! my mtn is 07032659200 glo 08078455461
symbian03
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #1 on: May 19, 2008, 06:39 AM »

U GO FIT CALL ME FOR MIDNITE? oh Mwah!!! How sweet lol. {free mid night video calls}
Donseaun (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #2 on: May 19, 2008, 07:02 AM »

I go e.mail u my number when mtn 3g reach alagbado. Tsw!
hansibone (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #3 on: May 19, 2008, 09:53 AM »

lol

sori bro, we aint gat glo or mtn 3g here,  Undecided
Dual Core
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #4 on: May 19, 2008, 10:18 AM »

lol, initial gra gra.
so crazy
hansibone (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #5 on: May 19, 2008, 10:40 AM »

lol

baba was up, good mornin, no mind d guy, no be ceejay,  Grin
4peace (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #6 on: May 19, 2008, 10:56 AM »

I HAVE BOTH GLO & MTN 3G  BUT I STILL PREFER TO SWITCH TO 2 OR 21/2 G.
SO ZEEJAY SORRY O I'VE SEEN UR FACE before FOR MORANG,  FORGOT
hayprof (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #7 on: May 19, 2008, 10:56 AM »

Ah! 3G ko 3.7G ni**  Tongue
Fadajasi (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #8 on: May 19, 2008, 12:51 PM »

     
get2bboy (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #9 on: May 19, 2008, 01:36 PM »

Please I need to set up iPhone with glo GPRS/EDGE Configureation.

Accesspoint Name: glogwap
Username: wap
Password: wap

My Problem is how to enter the proxy which is 10.100.98.22

Y! I'm: kaysaoil
e-mail: kaysaoil@gmail.com
ceejay80s
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #10 on: May 19, 2008, 06:43 PM »

@hayprof na me u talk to like that? GOD go let me catch u 4 my street and i go disgrace u infront of that girl wey u dey toast everyday 4 my street @4peace for where u say u see my face?I and lagbaja are 1 @dual core na me dey do gra gra,no need 4 apology,i no go call u @ those wey dey live 4 rural areas,i go come mount 3g signal 4 una 2morrow
smol (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #11 on: May 19, 2008, 08:01 PM »

@ceejay
my number is 08057012391-call me. e be like say the thing dey sweet your belle
hansibone (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #12 on: May 19, 2008, 08:16 PM »

lol

d tin dey shack ceejay,  Wink
smol (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #13 on: May 20, 2008, 05:20 AM »

@hansibone
guy i dey fight you oh, you refuse give me game and i dey vex Angry. i don do baby doll of u wey i dey use pin and knife dey stab every night Tongue Tongue Tongue. if u wan escape my voodoo u better give me my game Wink Wink Wink
no need 2 run go see pastor, me sef be pastor, no one can help you Cool Cool Cooli hope he freaks out and gives me my game
dragnet
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #14 on: May 20, 2008, 05:31 AM »

smol, I think he did that already Undecided why n0t check that game thread
hansibone (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #15 on: May 20, 2008, 06:24 AM »

lol

people I'm DEAD DIE

smol wetin i do na, shoooo Sad Tongue
ceejay80s
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #16 on: May 20, 2008, 12:34 PM »

@ brine u get 3G phone? It will only work if that 3G signal dey ur phone ok? And next time if u no sabi spoke english,ur language is allowed .Hahahaha
tommy2k2 (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #17 on: May 20, 2008, 01:15 PM »

@poster
My Nokia 3310 3.g is working properly but no gprs, hope no prb about that?
u fit try am sha,but na afternoon free call nai i want ooo/     lol Grin Cheesy
ceejay80s
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #18 on: May 20, 2008, 05:00 PM »

@smol stout i tried the glo number wey u give me e no work,obviously na fake number u give me,na u sabi
samuelk (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #19 on: May 20, 2008, 06:21 PM »

But mtn C.C said their 3g service is not yet accessible,i dnt even have d signal
samuelk (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #20 on: May 20, 2008, 06:23 PM »

But mtn C.C said their 3g service is not yet accessible,i dnt even have d signal,ceejays,try this no around 12 midnight,07055645774
hayprof (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #21 on: May 20, 2008, 06:30 PM »

Quote from: ceejay80s on May 19, 2008, 06:43 PM
@hayprof na me u talk to like that? GOD go let me catch u 4 my street and i go disgrace u infront of that girl wey u dey toast everyday 4 my street @4peace for where u say u see my face?I and lagbaja are 1 @dual core na me dey do gra gra,no need 4 apology,i no go call u @ those wey dey live 4 rural areas,i go come mount 3g signal 4 una 2morrow

. . .arrange that post . .  Angry
hansibone (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #22 on: May 20, 2008, 06:31 PM »

hmmmmmmmmmmm

na una know oh,  people like us wey no com get 3g phone nko? Angry
Fadajasi (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #23 on: May 20, 2008, 07:44 PM »

I NO WAN HEAR that 3g AGAIN JWO
hansibone (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #24 on: May 20, 2008, 08:26 PM »

@fada

c me c trouble,them wan dey buga us wey no get 3g phone, taaaaaaaaa oshisko paparrazzi Cheesy

hw far nw?wats cukin in ogbomosho?
ceejay80s
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #25 on: May 21, 2008, 09:54 AM »

3G phones no dey expensive,u fit just buy like sagem my w-8 i think its less than ten thousand naira now ,but na java o!
Fadajasi (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #26 on: May 21, 2008, 09:59 AM »

Even with celtel,ogbomoso still dry o@hansibone
sisqology
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #27 on: May 21, 2008, 04:28 PM »

Mah come sell this kpabo 1week old n72 buy n73
hansibone (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #28 on: May 21, 2008, 07:42 PM »

lol

@sisqo

u wan sell ur n72 because of 3g abi,  hmmmmmmmmmm
honsule (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #29 on: May 21, 2008, 08:15 PM »

I would rather get N70 than N73.Two reasons.1.I saw one guy with n73 joystick problem i changed my mind ever since.2.All my .SiS applications will be render useless because of .SiSX application.
ceejay80s
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #30 on: May 21, 2008, 11:05 PM »

@honsule correct talk
hayprof (m)
Re: Glo & Mtn Video Calls
« #31 on: May 21, 2008, 11:17 PM »

Quote from: honsule on May 21, 2008, 08:15 PM
I would rather get N70 than N73.Two reasons.1.I saw one guy with n73 joystick problem i changed my mind ever since.

You don't have to leave on what only your Eyes saw. . have u ever wondered to ask your Guy what happened to the Joystick. .??

Quote from: honsule on May 21, 2008, 08:15 PM
2. All my .SiS applications will be render useless because of .SiSX application.

You don't have to leave in a Odd world, as at now There r more apps & powerful Games on the 'sisx' format . . nd u knw Upgrade is a Good way to Learn More  Wink
 Any Symbian Problems:   Wats D Best Game On Ur Fone Or Dat Uve Eva Playd On Ur Fone  Zain's Free 4 Browsing:   Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.