|
samuelk (m)
|
Ceejay,ya glo numba no go
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@samuel so u sef wan do 3g call,taaaaa 4 all of una.
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@samuel K my glo number no get permanent phone,i dey change am,tell u what, , call me as from 8pm with the vid call & no mind hansibone e no get 3G phone,thats why e dey jealousy
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@ceejay na mi dey jealous abi,no wori,i go by 3h, sori 3g phone soonest.
I wan sell my n72 oh,
|
|
|
|
|
|
samson7216
|
here is my number 08072162854
let know if it works, here is my number 08072162854

let know if it works,
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
this was hw clifford started o!
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@sam, was that ur 1st Post? 
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
. . I wan sell my n72 oh,
To whom? 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@prof 2 anybodi wey wan buy phone oh.It wuld b vry cheap
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@hansibone the person wey go buy am 4 ur hand go hear am. Make i advise u,go ur village, dig a path and bury the phone then come back 2 lagos,withdraw 75,000 from ur account take am by N95. When u are 70yrs old,go undig the phone and give it 2 ur grandson. VERY FUNNY,BUT I 4GOT 2 LAFF
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@prof 2 anybodi wey wan buy phone oh.It wuld b vry cheap
@hansibone the person wey go buy am 4 your hand go hear am. Make i advise u,go your village, dig a path and bury the phone then come back 2 lagos,withdraw 75,000 from your account take am by N95. When u are 70yrs old,go undig the phone and give it 2 your grandson. VERY FUNNY,BUT I 4GOT 2 LAFF
. .whatEva . .some0ne's gon buy! 
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
Wetin dey happen 4 here nw?
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
no mind ceejay, at least person don talk say he wan pay 1500 for my N72, i don turn big boi 
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@hansibone i go pay #1550
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
@hansibone i go pay #1550
|
|
|
|
|
|
samuelk (m)
|
Higher bidder-#1551
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
hmmmmmmmmmmm let the biddin continue 
|
|
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
£2000
. . . . S0LD! . . . . . 
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
@Hansibone. . . Get it bk!!!!! 3k
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
hmmmmmmmmmm 3k ke, lia lia let the bidding continue,  . . . . S0LD! . . . . .  se na you buy my phone for me ni?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@fada taaaaaaaaaa 3000 ke, when person dey say 3500, abeg let d biddin continue, its goin oh, 
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
I don advance now from n70 to n80, hansi sell ur n72 to somebody else. I dey use my n80 wifi browse 4 office
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@ceejay if u make me vex now, i go buy N82 now now, but make una still dey bid now, its goin for 3500 oh, the phone over tap oh, any trick u want dey inside the phone oh, d phone even get WIFI (Looks around and notice peoples face) for free browsin 
|
|
|
|
|
|
just2nice (m)
|
Overtap ke?I wan buy am to donate to orphanage home jo!N3600 plus 2 Mtn tricks n 1 glo cheat.Best bid u can get anywhere in this land.Deal?
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
3600 goin goin are we giving up the phone 2 just2nice 4 3600, come on people, u can do beta dan that, 
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
hansi, u saw my mails?? in ur yahoo n hotmail? just2nice, u saw my mail & offline on YIM? 
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@drag i saw it jawe, I'm testin d emulator, i av bin usin it 4 a while now, wit d one dual uses. wats wit u, hope u av d plan D stuff? 
|
|
|
|
|
|
|
|
dragnet
|
hansi, just being a little busy + ph0ne secti0n d0esnt make my blood run as before + g0t to clear nairaland out of my head n f0cus 0n sumtn m0re imp0rtant n0w I'm lost! Which emulat0r & which 0ne is dual using?? Plan D?? N0t sure what that is. . . .u g0t d glo update?
Don, 3599?? Happen?
|
|
|
|
|
|