|
hansibone (m)
|
plenty plenty plenty fonts oh 
|
|
|
|
|
|
|
|
Markenny (m)
|
guy check out this soft.
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
guy check out this soft.
Strictly fonts please. post apps in the right thread for it
|
|
|
|
|
|
Fadajasi (m)
|
How u wan make we make use of all these fonts nw?
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
@Fadajasi check the first post on this thread
|
|
|
|
|
|
dami9ja (m)
|
Cool  !
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
 Font: Set 2v2 Size: 14Kb
|
|
|
|
|
|
Kay-baba (m)
|
hav read this post but i don't know the usefulness of fonts please explain.am using n70
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Can someone plz help me explain?
|
|
|
|
|
|
samuelk (m)
|
D.C wetn this ya signature mean sef
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
D.C wetn this ya signature mean sef
first explain wetin fonts be to kay baba, den i go explain the signature. hehe 
|
|
|
|
|
|
kulex2k1 (m)
|
@Dual wetin dey!
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
@Dual wetin dey!
Bros, long time, i just dey o.
|
|
|
|
|
|