|
tommy2k2 (m)
|
IN PIGIN ENGLISHE HE DON TE WEY DEY BREAK IN YOURUBA O TI PE TI LE TI MO
WHATS THE REAL ENGLISH FOR THAT.? YOU THINK You GOT THE RIGHT ANSWER MY NUMBER IS 08065086147 OR 08075929442
LOOOOOOOOOL,,I'm sure its not that funny
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
Hehehehehehehe! 
|
|
|
|
|
|
tommy2k2 (m)
|
u know no am abi? ;d
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
i no know am  hehehehe
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
it has been dawn for long. 
|
|
|
|
|
|
tommy2k2 (m)
|
you know get am oooooo
|
|
|
|
|
|
manchibabe
|
o boi this na real jamb question, as i no pass jamb no hope for this one  i fit try,
|
|
|
|
|
|
menix (m)
|
Its a while wey morning show, Infact ur question no get British english translation but has naija english translation,
|
|
|
|
|
|
tommy2k2 (m)
|
if u no know am, just try,,no harm in tryingmake we jolly nai matter ,since u say na jamb ques I'm sure say na part of education,u fit even ask ur english teacher , lol
|
|
|
|
|
|
Easybaby (f)
|
send the ans to his phone not here zoom off and not coming back again 
|
|
|
|
|
|
tommy2k2 (m)
|
my card still dey wait oooooooooooo, lol
|
|
|
|
|
|
menix (m)
|
Carry your card go ooooo, Except if u ready to meet the author of Brighter Grammer,
|
|
|
|
|
|
tommy2k2 (m)
|
hey calm down,i no wan cary ma card go i wan give am out,,,by the way na mi say make u no understand english
|
|
|
|
|
|
Ziggy_mama
|
For long now,it's been Dawn  Dawn's been a long time ago.  It's been Dawn/Daybreak for so long  Daybreak a long while/time ago Did i murder English?? 
|
|
|
|
|
|