|
tommy2k2 (m)
|
Thanks to u all, u guys re the bomb and pilar that holds nairaland. its all kool, but is there any way one can check yahoomail or log in messanger free on d phone, ?please, still need help
|
|
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Watz up wit magicalwap. I registered there yesterday when you guys hype the site a lot but till now my registration has not been validated and i think that sucks. I hope i wont regret registering there
|
|
|
|
|
|
dragnet (m)
|
sect, validati0n?? thats Donseaun's job
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Come, una no go register for destinyndreamz.Co.Uk too? They r bth d same o, File share,forums,chat,nice features sha, Diz donseun na tif,im come de kari memberz, and we b d same o! Make una regista jo.
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Sect no vex jawe! You av been validated already. Welcum bro, My i.D dere is AKEYO inbox me when u log in.
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
taaaaa this site truely do work,but im 2 busy 2 visit em.
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Ehen! I go bite u o. Cum destinyndreamz jo
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Alright,lemmie confirm
|
|
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
My username doesn't still exist ooo. Seaun i go them to do you wetin dey do avram grant ooo
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Madrid offer sergio ramos,diarra,robinho and 40million pounds to sign ronaldo
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
D site is for members above 18, You indicated that u were born 1991, So,that makes u automatically deleted, I'm sowie, bt You av to register another i.D
|
|
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
91 ke! Dats definitely a mistake,alright i'll try again but why una kon send me email when you never validate me? I dey vex ooo @sisqo shey na because i mention avram grant u kon dey bring football issue here,na phone section be this oo not sport
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
@sect. I eat football
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
@sect Eiya, No vex jawe
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Seaun must i use another I.D? Cant i still use sect once again?
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
@seun is magicalwap bak? @sisqo no wori i go join destinydreams soon 
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
@sect Eiya, No vex jawe
|
|
|
|
|
|
|
|
Donseaun (m)
|
Sector, I jst validated u nw, Welcome, Egbon hansi magicalwap is bk and beta o!
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Ah hasibone. Dreamz nt dreams
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
K but me i go get special bonus for wasting my time. Sisqology
|
|
|
|
|
|
bollyaddy
|
@sisquology -------------------------------------------------------------------------------- music.mtnonline.com@www.google.com. Replace the google with any site u wana go to, Provided u use a java phone. What is your phone model?please am intrested too how do i go about it i don't understand.am i going to type this at d URL or what please explain.thanks
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Ok@sect, You fit apply, i fit make u staff if u de come wella, I be topsy for there.
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
@bolly, type it that way.
|
|
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Sisqo shey u no say i don register there tey tey
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
But na 2day i strt 2 de c your id
|
|
|
|
|
|
sect (m)
|
Dis mornin don tey nw
|
|
|
|
|
|
sisqology
|
Dz mrnin tey? You r banned 4 that lol
|
|
|
|
|
|