|
|
|
deffy09
|
GUY WHAT A NICE CAR YOU GOT THERE AND ITS QUIET CHEAP PLANIN ON BUYIN 2008 MODEL AND DUMPIN AT MY HOUSE FOR FLORIDA ITS GOIN FOR 99K$ ON EBAY I GO PASTE PICS WHEN E DN REACH MY HOUSE 4 DERE PAYMENTS HAVE BEEN MADE BY MY MAYE JUST AWAITING CONFIRMATION LOL MONEY GOOD O ALSO IF U DEY IMPORT CARS INTO NIGERIA AS IN LATEST CARS I GO like ORDER FOR 2 CONTACT ME please wseun98@yahoo.com.SAFE
|
|
|
|
|
|
fotodaddy (m)
|
Bros wetin dey  . You get gist for me, abi you be inspire, viperman Personal Assistant, abeg tell them sey I need extra tire oo. Today na big disgrace for me, I ayaj some girls like that , I dey think sey make I carry them enter one eatery for Lagos Island, tire come bust, no extra tire, no extra money to buy extra one, the big asses just left me alone, me and my wahala  No real love again my brother  Freshmoney, na wah for you.  Na the the 2003 Passat, Beemer or C Class wey him tire bust ??  FRESHMONEY happening!!! Make you let the money cook well na 
|
|
|
|
|
|
inspired_m (m)
|
GUY WHAT A NICE CAR YOU GOT THERE AND ITS QUIET CHEAP PLANIN ON BUYIN 2008 MODEL AND DUMPIN AT MY HOUSE FOR FLORIDA ITS GOIN FOR 99K$ ON EBAY I GO PASTE PICS WHEN E DN REACH MY HOUSE 4 DERE PAYMENTS HAVE BEEN MADE BY MY MAYE JUST AWAITING CONFIRMATION LOL MONEY GOOD O ALSO IF You DEY IMPORT CARS INTO NIGERIA AS IN LATEST CARS I GO like ORDER FOR 2 CONTACT ME please wseun98@yahoo.com.SAFE We are Always Open to New Business Ideas Bros Inspire why now? The price is outrageous , bring smiles to the cheeks of peeps here by reducing the Godfather's price to about 10mil. I still believe some n/landers got the dough to pick this for 10mil. Make I go do money ritual? Advise me again
11.5m is my Asking,
As Regards Money Rituals ? Please Go Ahead, Do the Money Ritual, If you're lucky to pull through, I'll be waiting in my Car Lot, I don't want Hot Money Oh,
Pay it into my Account. 
|
|
|
|
|
|
|
|
Pennywise
|
Great car. Well crafted interior. But it looks like the body can use a new layer of paint.
|
|
|
|
|
|
inspired_m (m)
|
NKC I will designate you to collect the money from freshmoney. 
|
|
|
|
|
|
|
|
sas11
|
"2006 Mercedez Benz Cls 500: If You're Not Rich, Don't Bother. " bros why na, make poor people no even look the car, abi u wan charge us 4 that one too,  , abeg oo,,, allow window abi na screen shopping i go call am,  , d car fine sha, no b small boy meat tru tru,
|
|
|
|
|
|
freshmoney
|
Well thank God my tire burst; I don do am back, at least I see person borrow me 500 wey I take patch am, I even carried one of those chicks the following day. I hammer am so tey my other tire burst 
|
|
|
|
|
|
inspired_m (m)
|
Laughter go kill me here.
|
|
|
|
|
|
|
|
inspired_m (m)
|
My Brother,
I sleep only 3 hours everyday,
I keep tracks of Shipments, and i have to stay awake to talk/chat with my shippers & agents in New Jersey,
I dey use New Jersey time work for Lagos, him no easy. 
|
|
|
|
|
|
|
|
shawn1104 (m)
|
I think i saw this car last friday on western avenue, nairalanders this car is the car. nice one inspired
|
|
|
|
|
|
skunbi1
|
correct, Nice car
|
|
|
|
|
|
presido1 (m)
|
I have one for sale but its british drive, if u are interested just check ma profile and email me. It will come way cheaper due to the drivers seat of a thing but can be converted here in UK if u like. Also available is BMW112 2007 model its being converted at the moment at bmw factory in Hamshall.
|
|
|
|
|
|
chieyvonne
|
Oga inspired_m I hail.'More greese to your elbow' @ Freshmoney Sorry Big bros for the inconvinience, sometimes its like that, but i'm very sure what you need is TYERPROTECTOR (TP) NOT EXTRA TYRE. You may replace the tyre and still have flat tyres a little after. But if you had TP in that car you would have achieved what you wanted to achieve then. But i wouldnt know weather your pocket would have burged or deflated after. This beast we are talkng about sure have extra tyre too.Can you imagine the lucky eventual owner- Bigboy-having to come out with one his angels from an eatry only to discover one the tyres is already flat.-call a vulkanizer?Towing van?or get down to the ultimate of having to roll his shirts up his sleeves,trousers up his knees,get the jack,C-caution,wheel spanner and so on. Haba! i wonder what will be going on in his mind. TP to the rescue. Punctures can strike anytime on a motorway,a busy mainroad,at night,in the rain, and even miles awayfrom help. Why not install TP into all your cars,vehicle fleet and have the peace of mind that if a puncture occurs it will be sealed instantly with no loss of pressure. TP will stop the danger, inconvinience, cost associated wth having flat tyres Please contact us for this service or for a possible lead to organizations with a good number of vehicles as it will greatly bring down operation cost. 08033796404,018733684 chieyvonn_tech@yahoo.cawww.tyreprotector.com
|
|
|
|
|
|
inspired_m (m)
|
Market Networking I Support you my brother
|
|
|
|
|
|
|
|
Epluribus (m)
|
get CoTrac for this car if u r going to buy it ooooooooooooooo so as to ensure u enjoy ur money. lol mail me jahvyidaan@yahoo.com
|
|
|
|
|
|
samboribo (m)
|
mr. bimbo emma, i believe u die. how much did you eventually sell that '01 altima se that you displayed on 1000carsales?
|
|
|
|
|
|
inspired_m (m)
|
mr. bimbo emma, i believe u die. how much did you eventually sell that '01 altima se that you displayed on 1000carsales?
Please don't believe me die, BELIEVE ME ALIVE  the 01 Altima was sold for 1,050,000.
I've got lots more.
|
|
|
|
|
|
samboribo (m)
|
 if i have 950k, will you out of NL love sell exactly that type?
|
|
|
|
|
|
samosky01
|
I am a new memeber to this forum,just got impresed by people like inspired,i will soon get in touch with you for good deals,keep the good work on brother.o
one love!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ariffeddy (m)
|
inspired_m you too Much ooooooo,I have been waiting for that car in this Forum but at last you break a nice record on this Site, Guy no mind all those guy fooling themselves,
Freshmoney Na wetin go happen now to this car,i want you to show them the next level for IFE and let them know that you are back again even let MATU know that you money still dey FRESh
Na wetin you think?
One Love
But inspired_m wetin you mean by this(If You're Not Rich, Don't Bother.)Hihih,Which Truck are you using self?You fit afford to buy the car on your own wallet without getting a loan in Bank?
Common on
|
|
|
|
|
|
|
|
freshmoney
|
Inspired_m na you be 'Owanbe' ,No just wound me for here. No vex me oo! Or else I go go rob. No just worry the time wey my market go reach bull ehn, I go surprise you, I go vex come pay you for the benz. Anywhere, I don relax now, I no dey do ritual again, na genuine cash I go give you. Just wait  @ariffeddy, why you no go sell your 2006 Jetta buy this one? No be me you go push enter river. I dey OK with my passat. 
|
|
|
|
|
|