|
ty4real (m)
|
@Jenny &Co! Una dey do wedding on nairaland!I hope you paid Siena and Seun for renting this forum for the ceremony oo,well if you ve not paid,please pay the money into my Account straight away!Everything is free on nairaland but not venue for wedding ceremony and reception.  @Jenny! Who commission u priest sef?Hunnnn,u suppose come my skul of theology and get a certficate before you can begin to join anybody here ok!
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
holy thug nor dey respond again ohh.y na jenny.abi honeymoon too sweet 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@ty pay ke?i no need to pay siena kobo,because siena na my paddy  which school,that your school wey be say u impregnate all d gals wey attend am  abeg na correct holy school i go,and that is why na holy wedding we perform for holy people wey go give us holy pikins
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
chei! see . . .this wan pass blackmail & conspiracy
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ ty4real nor be only pay into your acc.dey wait.u berra go nd look for your wife too,all d over rip people on nl re goin to be forced to marry by jenny ,ibk nd i.so get ready
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
welli them don go honeymoon,maybe them don dey shag sef  chaii honeymoon sweet oooo
|
|
|
|
|
|
ty4real (m)
|
yes let d fun begin,holythug and holychic ride on,love can be great,another married couple that met themselves via this forum,God is great
Ma what  !You have not gotten Local govt approval and certfication oo, or na so you think den dey do wedding ni?In this case,the local govt repsentatives are Moderator,Seun and ty.Please,pay the appropriate fees before this union will be considered legal and binding and holy oooo 
|
|
|
|
|
|
Hazel-eyed (f)
|
[b] @NubianQ sorry, as a girl you can't be a player, you are the fuckee and never the fucker. so don't think you are tough, instead of saying mess them and leave them, say get fucked and be left.[/b] @gamine its a pity that you market your puss* to bankers and still expect love, i think the bankers her are the victim
@poster if fedelity bank no give you husband try intercontinental bank or bank phb hahahahhahahahahahahhaaahahaaaaahha, @Nubia if na me dey yell this kain thing,i go declare war,
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
holythug u may kiss your bride. . . . nmwannnnnnnnn 
jenny bring another set of couples that must marry,lets do it 4 them
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
welli another couple na ty4real and funkybaby,their love too much for travel section
|
|
|
|
|
|
holychic
|
@welli @jenny @holythug
not so fast, the wedding has been annulled and if the vow goes like this Holythug do u take holychic to be your wife, to build her a 30 bedroom mansion in Maitama, buy her a ford explorer and give her 10 million naira every month and not have sex with her as long as you live, maybe i would reconsider.
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
hahahhahahaha.oya holythug answer fast fast.u don too ripe for marriage
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
na that last 1 i no go fit doas long as i live keok who go con dey do amour driver or househelp
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
welli no mind this couple jooo,no be them talk I DO now?them just dey pretend
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
na that last 1 i no go fit doas long as i live keok who go con dey do am. . .our driver or househelp maybe she be le le 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
le wetin. . . .i happen to b homophobic, so i guess d case is solved . . .& aint even willin to marry now not in d next 10yrs
|
|
|
|
|
|
Dr Kitaun
|
@Jenny &Co! Una dey do wedding on nairaland! I hope you paid Siena and Seun for renting this forum for the ceremony oo,well if you ve not paid,please pay the money into my Account straight away!Everything is free on nairaland but not venue for wedding ceremony and reception.  @Jenny! Who commission u priest sef?Hunnnn,u suppose come my skul of theology and get a certficate before you can begin to join anybody here ok! d'oh  I don't get it . . .are Seun and Siena the owners of Nland ? or Siena is also the moderator of this section ?  no wonder they call IICE a nun
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
tenyears when u bcome a great grand father abi?no way u just don't have a choice,abi r u running away because u can't shag  if that is d reason im sure holychic will teach u some skils,no fear
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
holythug,not in d nxt 10yrs abi?u berra hurry up while holychic is stil available.anyway una don first talk yes i do.so jenny mk we enter another set of about to wed people
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
ok welli,another set na
ty4real and funkybaby
and Dr kitaun and creamish
|
|
|
|
|
|
ty4real (m)
|
chei! see . . .this wan pass blackmail & conspiracy
Oga be rest assured no marriage has taken place cause they didnt get the approval that was necessary,please,don't consummate the union until the appropriate fees are paid!  welli another couple na ty4real and funkybaby,their love too much for travel section
Jenny,Jenny,sisi to lo nlo weyin wo iwo la nba wi o weyin oooo nawo nawo lawa,emi ki se , finish am for me  Abeg you better stop am,I attended funkybaby's marriage(for your information,she is hooked and I am fully behind the guysuch a handsome dude sef,dt girl get big taste  !  , Apart from that, I am a priest and I don't encourage such ok!You wey never pass your exams for theology skul,u ar jst joining people anyow?You better come back to skul and finish your last module in marriage joining!  @Holythug &Holy Chic,nothing dey happen,you are not yet married on nairaland without appropriate approval from powers that be ok  @Welli! Hummmmmnnn, you need a man abi?I go look my theology scholll and recommend one soon! @ALL! Any marriage conductec by JENNY is null and void until she finishes her lesson at the theology school and presents her certificate to back up the fact that she finished 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
forget if na shaggin meeeeeeeeeeeeen, am a BOMB, am more skillful than sum porn stars
to confirm lets meet plzits u i wnt for serious shaggingu go confess sey jesus na lord 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
shiooooooor 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
wetin b d shuooo here na
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
attention please ty4real is a fake priest,he is competing wt tuface in his baby factory,he has so many kids from different women,and d last one i heard will be due in 3 months time,that'S y he was chosen as one of d players on this thread
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
@ iby u berra remain 
@ holythugif shaggin is not d prob den u berra marry holychic
@ ty4real. lookin 4 a man?see this guy oh.u re unaware that this lady is happily married nd she's seekin d betterment of dose singles out der on nl
@ ty4real nd funkybaby. . . how is d wedding plans goin na? jenny conduct d weddin ceremony 4 them
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
plz i don't want to get married
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
plz i don't want to get married
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
ok,we are all gathered here to witness the coming together of ty4real and funkybaby in holymatrimony
priest(jennykadry):do u ty4real take funky has your lawful wedded wife?for berra for worst,richer for poorer ,in good times and in bad times,in sickness and in health,till death do u part?
ty4real:i do,i love her wt all my heart
priest(jennykadry):do u funkybaby take ty4real to be your lawful wedded husband,for berra for worst,richer for poorer,in good times and in bad times,in sickness and in health,till death do u part?
funky:i do,he means d whole world to me
ok u ty4real may now kiss your bride
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
hloythug,u don't ve a choice.no room for choosing.its by force.y is holychic silent sef.ok she is cookin for her darling hussy.lol . . love nwatiti
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
hip hip hip !hurray! happy married life to ty4real nd funkybaby. may d good lord grant you so many funky babies .amin 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
welli oya wed Dr kitaun and creamish
|
|
|
|
|
|