|
saucekid (m)
|
serve the dish babe
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
na ya brother way dey on exile 4 kuvuki land.
|
|
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
ok. hmmmn 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
u and this your bended mouth
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
lol nice one ayus 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
who get dysentry here
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
God catch them
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
hallelujah 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
here resemble church?
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
na Nairaland fellowship
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na me be pastor
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
for tombo international joint church
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
sauce the silver man sorry for what they did to u wetin u sef find reach romance thread 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
HE WENT TO find love and love found him
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
what a pity  love indeed is wicked
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
na ibkaye charm carry me reach there
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
this one na just lesson 1 d next time na 4 yaba left u go find ursef
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
yaba left ko, ketu right nii 
|
|
|
|
|
|
lady bam (f)
|
@ poster
you need direct help from God
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
u can be the direct link
|
|
|
|
|
|