|
vampire (m)
|
Hi, Am 30yrs, , Handsome and slim. living in lagos. i need a Lady for a relationship, should be a good christian, goodlooking,tall between 5 feet 7 and 6 feet 5 please and shld be , living in anywhere in Nigeria. send me a mail at skyce34@yahoo.com or call 08086566984 my number lol
|
|
|
|
|
|
finguy (m)
|
why are good looking, succesful guys not getting ladies. wetin naija chicks dey pursue now. anyway guy i wish u luck in your search, but he go hard small because the kind girl u want their demand high and therefore are very scare, i aadvice u compromise small, maybe dwarf, with big ynash then with all the other qualities u seek. goodluck.
|
|
|
|
|
|
finguy (m)
|
and Mr Vampire, your name no suggest say na friendly and gentle relationship you really seek,maybe u change name, that my also be the cause of your loneliness o.
|
|
|
|
|
|
vampire (m)
|
why are good looking, succesful guys not getting ladies. wetin naija chicks dey pursue now. anyway guy i wish u luck in your search, but he go hard small because the kind girl u want their demand high and therefore are very scare, i aadvice u compromise small, maybe dwarf, with big ynash then with all the other qualities u seek. goodluck.
hey my man, thanks well, my post does not really mean "guys " are not getting babes in nigeria though some (very few) are too, to get but then i just felt i can get to meet someone here IT IS NOT A DO OR DIE " Hey i beg o" Chai i must get babe- i must get laid " thing, Omo guy gey enough chick running after am, (though am still single and searching) am just increasing my Space (trying out the cyber space) well thanks all the same you can hook up(we fit gist as pals) guy!! read my post say i wan meet woman no mean say i lonely o, Basira,Sikira,Kafaya,Silifa all of them namy friends o, but i just want to meet some one through this site!! @ all, if you are a cool chick, FROM dwarf to the very tall like 6 feet 6 inches (no more discrimination) contact me, its mite b fun meeting you, no qualms!! enjoy
|
|
|
|
|
|
vampire (m)
|
and Mr Vampire, your name no suggest say na friendly and gentle relationship you really seek,maybe u change name, that my also be the cause of your loneliness o.
say i dey find babe no mean say i dey lonely o, KAfaya, Mulikatu, Silifa, Abibatu,Wulemotu and Anifatu all of them girls na my friends o, i just want to meet chick here thats all, no lonely at all, i just love the cream life style !!
|
|
|
|
|
|
|
|
vampire (m)
|
maiduguri, Is posting on Nairaland, LOL  where is your capital,
|
|
|
|
|
|
vampire (m)
|
OH, you are the CAPITAL lol
|
|
|
|
|
|
quickygirl (f)
|
Wetin dey?
|
|
|
|
|
|
quickygirl (f)
|
@poster not on this site
|
|
|
|
|
|
vampire (m)
|
YES I LIVE IN naija and i need a cool chick as pal
|
|
|
|
|
|
Siena (m)
|
@poster common no stress, lets get down to the basics, If you need a good girl with a good fukc count me in so far you can love me for real, holla me on 08087283712
Gosh!  That was pretty blunt.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
Gosh!  That was pretty blunt. lol i AGREE 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
Siena. . . na wa ooo . . wetin i do u naa?  @Vamp . . Nairaland babes blood isnt tasty ooo! 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Ok this is intresting. Yo vampire u asked 4 a date, u get a sex appointment, haha, quickychic, wo'eva good impressions i mighta had about u jst went down a formatted hard drive. Too raw!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
Siena. . . na wa ooo . . wetin i do u naa?  @Vamp . . Nairaland babes blood isnt tasty ooo!  lol creamish any problem? jst dey ask oooo
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
Ok this is intresting. Yo vampire u asked 4 a date, u get a sex appointment, haha, quickychic, wo'eva good impressions i mighta had about u jst went down a formatted hard drive. Too raw!
Bet ya some dudes love it  lol creamish any problem? jst dey ask oooo
na babes . . none at all 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
Bet ya some dudes love it  na babes . . none at all  ok incase of anywahala. jst report siena in the court of high justice, we go deal with am for you 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
@cream raw things 4 raw dudes.
|
|
|
|
|
|
actoor (m)
|
Can i link you up with PAY as you GO in abuja so, you torn Human in instead of VAMPIRE 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
@cream raw things 4 raw dudes.
. . .and your not raw hmm? I wonder what i'l find if i look through your bedside magz . . 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
. . .and your not raw hmm? I wonder what i'l find if i look through your bedside magz . .  Na i'm holding ma joint tight, the skeletons in my cupboard are nicely kept and password protected, no chance u'll see them even if u checked. 
|
|
|
|
|
|
quickygirl (f)
|
omo delete jare!! no work?
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Yeap u've got to b u, but u no need dey so raw like that, in fact i 4 prefer to see d cooked side of u than d raw side, shay u grab?
|
|
|
|
|
|
Siena (m)
|
Siena. . . na wa ooo . . wetin i do u naa?  You've done nothing, Creamish. Why the long face? 
|
|
|
|
|
|
Siena (m)
|
ok incase of anywahala. jst report siena in the court of high justice, we go deal with am for you  Lol, what has Siena done this time? 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
@Poster
You no get shame o, as you old reach, u dey trawl forums for woman! MAKA WHY NOW?!
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
@Poster
You no get shame o, as you old reach, u dey trawl forums for woman! MAKA WHY NOW?!
its a lot brrrrrrrr than going to strip clubs 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
You've done nothing, Creamish. Why the long face?  You fashied me . . when i needed u d most. . . @ Dual . . u have no idea . .d kind of acess i have . . don't feel too safe just yet 
|
|
|
|
|
|
steve49ja (m)
|
, omo delete jare!! you have to be you now!!  quicky girl do you do younger boys with interest machine???lol thinking of some experiments between us don't be shy now halla at your boy 2347031211141 na eko sha ohhh
|
|
|
|
|
|
quickygirl (f)
|
@acid drop what is your point?
|
|
|
|
|
|
adudu208 (m)
|
@quickygirl AIDS IS REAL!!!
|
|
|
|
|
|