|
hixxx1 (m)
|
Hi. Am male, single upwordly mobile and seriously searching for any Nairaland babe for me for friendship, dating and networking. Hit me up on hixxx1@yahoo.com. Thanks
|
|
|
|
|
|
Easybaby (f)
|
Na wa o . .you never tire? 
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
Na wa o, tire for watin? Abeg I still dey search o.
|
|
|
|
|
|
onyeka_ng (f)
|
@ hixxx1 u still dey ask? boobs sucking  and mummy water humping  naa. plz dnt tell me u are now in your rite senses  only God knows what you're searching for this time.
|
|
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
@Onyeka and Easybaby: My peps, abeg make una no vex for me o. No be my fault say una fine well, so tay una dey make my heart pump jigi jigi at 1000 kilometers per hour. Han ha no me crime for a guy to want boobs naa. And una come fine like mummy water join am. If na watin make una place embargo on me, abeg make una no vex again. Bc una hot like fire. so make una hail me make I finally settle down naa.
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
@poster,
oya put up your picture make we assess u.
|
|
|
|
|
|
krama (m)
|
Well i no be babe, so im sorry i no go fit hail you
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
@buzyDiva: I have uploaded my piz in the past. Maybe you will get to see it some other time. Uploading my piz generally depends on my mood. However, you will certainly see my piz and get to know me once you hit me up on yahoo IM. So abeg hail me so that you can begin assessing me.
@ Krama: As a bobo no need to hail me.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hail u 4 wetin? what did u do?are u a historian or a govenor abeg waka jare
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
@acidrop: Rubbish. Stay their and delude yourself. 'Historian or Governor'? Did they fall from the sky? Or did they inherite success? Like a typical dim, shallow minded kep that you are, you haven't learnt that 'you do not dispise the begining of a man'. While waiting for a ready made man, other are working deligently to groom their guys beyond 'historians and governors' to 'luminaries and presidents'.
Me, I no need hailing from gold diggers like u. So, omo, waka far!
Bad market!
|
|
|
|
|
|
alfalogun (m)
|
Poster, girls like historians and governors because they have two heads and two diicks. 
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
K. No wonder. Two heads and two diks. That's someting else.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@acidrop: Rubbish. Stay their and delude yourself. 'Historian or Governor'? Did they fall from the sky? Or did they inherite success? Like a typical dim, shallow minded kep that you are, you haven't learnt that 'you do not dispise the begining of a man'. While waiting for a ready made man, other are working deligently to groom their guys beyond 'historians and governors' to 'luminaries and presidents'.
Me, I no need hailing from gold diggers like u. So, omo, waka far!
Bad market!
hahahahahaha c who dey yarn about gold diggers. hahahahahahahaha dude, take a notepad and a pen and write this shit down just one pair of my high heel shoe, will buy the whole of your shit, including u and still have change. Gold digger ni. take a 2nd look @ me, do i look like a random girl 2 u NONSENSE
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
Lol. Ok o. Madam god! Empty barrel truly make the loudest noise!
|
|
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
Jennyk: Abeg make u help me o. I dey find Nairaland babe bad bad. But come to think of it, what bad about a guy wanting boobs and babes wey fine like mummy water? Jenny do something o.
|
|
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
Plenty. I for apply for recruitment as bobo for your establishment, but since u don marry, I want make u send my CV to other chikitos for consideration for recruitment as dia bobo. Tell them of how I carry b correct bobo and how I go take care and cater for them well well. Tell them say I b good Christian gentleman and I no dey womanise at all. But say I wan build a lasting career with them.
|
|
|
|
|
|
onyeka_ng (f)
|
@hixxx1 wetin u want make jenny do? abi jenny u don become im partner overnite?
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
No forget to tell them say I be virgin o.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
Onyeka? Watin na? Abi u no wan make I settle down? As u dey gbadun with your oga make me self secure titi way go dey gbadun with me naa. Abeg no discourage Jenny o.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
nwa ne mu nwanyi isi kwanu nme kwenu gi'ni,if im not funny kedi otu nsi e lezi dimu anya,d house will be boring naaa 
|
|
|
|
|
|