|
viogirl (f)
|
@ Jenny
Nne, biko gwam, I bu onye Igbo?
@poster
dey there make we turn your post to conference room for Igbo nairalanders, if e happen? You go wound ooo because u no go fit grab your dream nairaland babe.
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
@Viogirl: Apu wan. Ye chi si osu han ma igbo. Muwa hixxx1 wotakwa asusu wan.
No mind them. If all d igbo babes start conference here, even if I wound, I no go stop till I catch one.
|
|
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
Busydiva: I wasn't speaking igbo. That was french. I nor blame u sha, nigerians don't understand french.
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@ Jenny
Nne, biko gwam, I bu onye Igbo? nne abu mu onye igbo,kpomkwem @poster which kain four cornered igbo u write so?abeg no disgrace igbo's 
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
Its not Igbo. Its french.
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
Busydiva: I wasn't speaking igbo. That was french. I nor blame u sha, nigerians don't understand french.
Its not Igbo. Its french.
French ko, Spanish ni You don see mumu! 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
ooooooooooo i should have known is the same guy that was looking for mami water. hahahahaha y una no tell me before now i come dey waste my time dey read this post
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
lmao @post se na mami water babe you want or sky cloud babe you want? 
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
@busydive: You no be mumu at all. Ok, its not french but its nierther spanish nor igbo. Its hebrew. Remember, Igbo migrated from Isreal. That's why my hebrew looks like igbo.
@4Her: Babe na babe. Whether lepa or orobo, yellow titi or blacky, tall or short. All na d same. I dey find nl babe period.
|
|
|
|
|
|
Easybaby (f)
|
Na wa o 
water don pass garri 
Igbo ko. . . . yoruba ni. . . . hauas po 
|
|
|
|
|
|
viogirl (f)
|
@ BusyDiva O girl point of correction; Igbo guys no like money at all but na onbehalf of their wives or babes dey cut chain follow money like that as per say money dey, woman dey but money go, woman go too. Jenny, ezigbo nwa nne m one love jare. @hixxx 1 if u murder igbo like that again ehh, we go re deploy u go Ijaw land then any thing they wan take u do, they are free even if na kidnap dey wan kidnap u no wahala maybe na for there u go see your nl babe. 
|
|
|
|
|
|
|
|
viogirl (f)
|
@ poster
O boy God loves you too muchooo he has answered your prayer and has sent quickygirl 2 you. I wish you a happy dating then married life.
|
|
|
|
|
|
hixxx1 (m)
|
@easybaby: u are very correct. igbo ko, Hebrew ni.
@viogirl: I have not mothered or fathered anyone yet. So don't accuse me of murder. Per sending me to Ijew, no yawa. cause am 100% naija so if u send me to MEND. I go only blend and become a kidnapper. but na only babes I go dey kidnap o. For maximum enjoyment and possibly marriage!
@Omo, na me dey call your number. I no know say u sabi fear like this. Yet u just dey post your phone number left, right and center. Anyway since u get internet access, we can chat online. Thanks for hailing me o. I undertake not to let u down. Bone that Abuja lawyer wey dey try deceive u. me sef be lawyer and I no be charge and bail lawyer at all. i be pako. Hungry no go catch us if we become one.
|
|
|
|
|
|