|
Malipoto (m)
|
Guys,sum1 shud tel us sumtin abt dstv-mobile.
|
|
|
|
|
|
puskin
|
There's nothing 2tell. Abi, U dey xpect fBT 4 dstv-mobile too. Hmmm 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
puskin, u no serious o!!!, lol
|
|
|
|
|
|
tunnex190 (m)
|
Awuf dey run belle!
|
|
|
|
|
|
puskin
|
@dclique If i no talk am so, na so dem go scam am.
|
|
|
|
|
|
|
|
Malipoto (m)
|
@puskin,no b so,d tin b say e get person wie tel me say him get dstv 4 s60 fones bt him dey luk 4 cash b4 givin me.
|
|
|
|
|
|
puskin
|
@dclique Hv U cin wat i saìd. @malì. . . . .nd U bliv am. Hv U cin it.
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Dstv for S60 phone?hahaha Thats technologically impossible, lol
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Na lie, Wetin b d app. name?
|
|
|
|
|
|
subby12 (m)
|
@Adminxonline i will love to have this on my phone, i.e watch dstv on my Nokia 6680. My mail add is dollarnews1@gmail.comThanks
|
|
|
|
|
|
puskin
|
C dis one don dey queue-up wit plate 4wetin no dey possible.
|
|
|
|
|
|
adminxonline
|
Impossible is nothing!!! Am not giving it out. Believe it or not, i ll keep enjoying it. Dclique n puskin- doubting thomaseS. It has 8stations and am using it wt one of these udp (port53) ips. It has clear picture quality in d night n its kinda poor during d day. Thanks 2ma malta girl, i no go divorce u again, u don add one pikin to ma many apps. Muah!
|
|
|
|
|
|
Genuflect (m)
|
@adminxonline spread the love na. What's your number or mail? Or how person go get this dstv
|
|
|
|
|
|
Chrisbam (m)
|
Mr. DSTV mobile, u're just deceiving yourself, pls carry your cross go another section not here.
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Nothng wey person no go hear, 4 ths n.land. Wetin remain na S60 phone with in-bult semi-automatic pistol.
|
|
|
|
|
|
|
|
adminxonline
|
Call me on +447024057543 if u need em.
i care less abt wt any1 thinks, d?ckheads
|
|
|
|
|
|
puskin
|
Egghead. Who r U fooling? Hmmm!! Dstv on S60. Very funny.
|
|
|
|
|
|
tunnex190 (m)
|
It will definately happen someday.lol 
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
Then tell us the name of da app, Or b quiet.
|
|
|
|
|
|
adminxonline
|
Forget it dude. Why bother abt the name if its possible? There's no need bothering yaself dclique. When d time comes, u ll beg for it too.
|
|
|
|
|
|
akinbabson (m)
|
Guys, pls I use nokia3500c. Kindly tell me where 2 download 4.2multi mod n d cheat . My id delebabson@yahoo.com. Thanx.
|
|
|
|
|
|
|
|
luckyman1
|
if u need the dstv for mobile just call or text me wit this number, 07036315810,
|
|
|
|
|
|
Aladine (m)
|
Plz,hw do i download fr free wit multihandler
|
|
|
|
|
|
Joe50 (m)
|
my opera 2.00 suck me so much  . am using mtn. to open google without image is one naira. please if u have the cheat pls. email me write2josh@yahoo.comthanks.
|
|
|
|
|
|
Dclique (m)
|
tell us d app name,make we go download am. what are we callin u for, money? u go grow dada
|
|
|
|
|
|