|
cescky (m)
|
@temi hw far? @post 
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
ummmmmmmmmmm, You get mouth. Awon eleyi.
which one be I get mouth. the same way u get am . . na so I get am too.
|
|
|
|
|
|
sun_temi (m)
|
@temi hw far?
Bigger bro., I dey o. How runz?
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
Bigger bro., I dey o. How runz?
 na u buzy diva dey talk to? @bdiva is that u and ur daughter in ur profile
|
|
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
am jst curious thats all,don't be scared 
|
|
|
|
|
|
sun_temi (m)
|
Cescky, u havnt tell us what u think abut the topic.
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
@ temi evil lurks in the dark  ,bros i no sabi o,abeg no spoil my virgin eyes
|
|
|
|
|
|
sun_temi (m)
|
Virgin eyes indeed! u were don spoil
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
@temi,  abeg no tempt me ooh, i dey go church 2moro morning make i no come misyearn 4 hia hw ur babyz
|
|
|
|
|
|
sun_temi (m)
|
them dey really fine.
If U never spoil y u even click the topic? At least U understand the topic before u click. no be so?
|
|
|
|
|
|
sun_temi (m)
|
Abi U dey try pretend?
|
|
|
|
|
|
alkoholik
|
@ sun_temi Which kind garbage mouth she get? and u stupid Diva or whatever u call ursef, u mean nothing 2 me okay. Ur write ups are so crappy, and the next time ur write, , do think of words other than garage and bridges. Dumb ASS 
|
|
|
|
|
|
cescky (m)
|
@ sun_temi Which kind garbage mouth she get? and u stupid Diva or whatever u call ursef, u mean nothing 2 me okay. your write ups are so crappy, and the next time your write, , do think of words other than garage and bridges. Dumb ASS  bros u dey ves ohh  wetin happen na??
|
|
|
|
|
|
702
|
i use God take beg all of una, make we try close this topic, itz gettin so damn disgustin'
|
|
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Um, Because its embarrasing for him to see my Private part, I guess?
|
|
|
|
|
|
|
|
viogirl (f)
|
@ temi evil lurks in the dark  ,bros i no sabi o,abeg no spoil my virgin eyes cescky abeg talk ur own jare afterall virgin eyes and virgin d**k no be dsame thing.
|
|
|
|
|
|
Templa (m)
|
*running away from poster and buzydiva* 
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
*running away from poster and buzydiva*  Abeg run abeg and come answer the question jo. I no dey bite oh!! 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
It has nothing to do with guilt. I think some girls just feel embarrased that the guy is going to look at her private part. And thats why they call it the "PRIVATE AREA"?
I think you're very mean to say words like that which is not very nice.
|
|
|
|
|
|
enque (f)
|
what r y really after? d lighting condition of the room, or just go ahead wit what u want to do? well if u aint comfy wit d lites off, u can as well use TORCHLIGHT!!
|
|
|
|
|
|
enque (f)
|
what r y really after? d lighting condition of the room, or just go ahead wit what u want to do? well if u aint comfy wit d lites off, u can as well use TORCHLIGHT!!
|
|
|
|
|
|
delta 1 (m)
|
All i fit say na WA OH!!! Make unna collect una numbers Ak and Ib then if unna wan meet fight , unna fight, if na mess unna mess, Although to me not all girls actually ask for darkness during sex. But it usually the guy to reveal The ROCk first
|
|
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Um, Ok. anything you say so.
|
|
|
|
|
|
kokoletz (m)
|
really guys the basic truth is that so many babes are not structurally okay
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
And the guys think that they are structurally ok?
Come to think of it, I guess you are right. Most girls are not confident with their body but guys don't seem to really care on how they look.
Oh well, if thats the case of the ladies, I don't think its real love cause he is suppose to accept you of you really are and of how you look like otherwise, just don't be together.
|
|
|
|
|
|
yemivictor (m)
|
Oh well, if thats the case of the ladies, I don't think its real love cause he is suppose to accept you of you really are and of how you look like otherwise, just don't be together.
Of course, it's not real love!
It is real phock!!
|
|
|
|
|
|
omega25red (m)
|
because they are having pity sex with you and they don't want to see your face lol  but seriously though that could be because the light distracts them
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
yes . . i agree,any big deal?who hasn't had a d i c k in her mouth before should throw d first stone
 This is the most interesting post by far on this threadoya who wan throw stone?  @ topic for some its lack of confidence in their bodies/appearance - but the truth is, if the dude wants to have sex, almost NOTHING (save you screaming 'I have AIDS'  ) will stop him or turn him off, be it flabs, stretch marks, or whatever.
|
|
|
|
|
|