|
dready (f)
|
when i see your headline i don dey vex already but thank God you said Oga na master, wande coal is more talented than dbanj, talkless of 2face, are you deceived by the awards dbanj has won ? see award matter na outside work ooo, u can't even compare dbanj's talent to 9ice now u are talking to the [sub][/sub]2face, Abeg dey try to dey reason straight.
|