|
collynzo (m)
|
MALLAM:kai walai, me I no go gree make another munkey iscape from Ota farm inter for Aso rock this time.
BABA: Ejo, kilonshele, ha, Mallam you are looking for trouble oh.Monkie dey sleep oh bamboo he go wake am oh, ehen.
MALLAM:who be the munkey? you or yar brother? ok, me I know the answer.If my brother know he for send the munkey to "die king die come".
NNA MEN:Chai chineke, why shouldu monkey be sileepini atu thisi time ? tellu me. why willi bamboo not waki himu? MASSOB and Ohaneze prefers Monkey more than nama.
KPAKORORO:come make una three hold una ear.Make I tell una.If area no represent time en yawa, gbege, kasala go bos for Naija.
MALLAM:look at this one feofle are tuoking, this nobody is tuoking.
KPAKORORO:hay I don sufer eh even this ram still dey talk to me eh.See if una know wetin good for una ye make una no near villa for 2007niye, if not we go kidnap Aso rockiye.
NNA MEN: let us notu argue aboutu thisi thing, we can prizi the presidency or do Bazar.Highest bider willi taky the seati.Botu the problemu is who willi taky the money
BABA: Another baba he no go want 3rd term, he go prefer 10 terms.
KPAKORORO:when more Oyibo disappear, he go change him mind to zero terms.
NNA MEN:pilease leavu oyibo outu ofu thisi.you dontu have to be sipending too muchu money to feed them when kidinaped and still pay them salary.
|