|
mukina2 (f)
|
hmm make sure you nor step on his feet o  because the last time i saw you dance .chei!!! for one week wahala dey 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Are you calling my moves outdated and all over the place No worries, i go show you my moves! 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
your moves old pass my great grand papa own  oya go the ika for lessons  she can wacko jacko for you well well 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
From grandpapa moves to wacko jacko moves! Chai that one na kona-kona improvement o!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
lol . .better go learn how to dance makossa  e be like say , you nor get moves 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
LMAO why you wan spoil show for me I no get 2 left legs o!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
abeg make una no vex o  . iice is going to kill me if she reads it
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
berra modify it now now and i'll also modify before some crazy pervert sees that 
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
lol . .una nor kill me . i was getting ready to fire candy 
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Ah ah if you fire am, i no dey to pick up the pieces o 
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
men i ran for cover first o. but thank God icee was in a good mood. as for me i ve gat a long stick between ma legs 
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
muki don't even go there 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
wormedup (m)
|
hey what's happening peeps ? candy, i was tied up in things last week, my weekend was confiscated by work ! anyways, the worst days are almost over. i'm going swimming this weekend; iice, u want to melt ? muki  how many gulps
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
;DKe? Don't worry i shall wear shades, i no go blind! Now Candy about that pic 
@Worm, no worries, i go dey my cryogenic container when i see am! 
Oh whats up this friday? Party mi frozen bod off!! 
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
babes you will go blind if you see a pic of the stick. 
|
|
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Indeed, extra frozen will keep them open all night, but am willing to sacrifice a good night's sleep to get a view 
Yes ooo enough shades to go around 
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
muki why are u so interested in seeing the koko. the koko comes out only when it sees action am afraid 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
there is action everyday on NL!  so show the pic and lets view . we are protected 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
candylips (m)
|
com'on why was ur friday boring. you should have called me up and i would have made it special for you
|
|
|
|
|
|