|
nightnurse (f)
|
u re welcome swtie 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
anytime sugar
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
wife snatcher!
see hin bald bla bla bla
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
. . . like tree wey no get root.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yes na 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
wetin comot the root from the tree?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
awww mon ami where went thou? *hugs* welcome dear missed ya 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na my bla bla bla una dey illustrate wit tree wey no get root make amadioha stike una mouth there finish 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na for your bla bla bla amdioha go first start.
them when e reach my turn me and amadioha go use the already striked bla bla bla do pepper soup
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
awww mon ami where went thou? *hugs* welcome dear missed ya  missed ya too i have been around having enough blabla 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
trust you  bla bla bla is good 
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
yeah that is rite
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
tessie how life? u seldom come online, hope ure good and okay? stay blessed 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
tessie how life? u seldom come online, hope ure good and okay? stay blessed  Yea Clem, we have been away fro some time. we are tinking of making more babies. We will update u guys when the copulation process has been achieved. See ya in 9 months time
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol iteun i missed u though can't wait for my cyber cousins 
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
and cyder concubines abi?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yes na. iteun na polygamous man, so no surprise for the white hairs wey full hin bla bla bla
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
cyber cousins ke ituen alone is enough wahala to handle, so i don't nid his mice running around here o! 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol i no fit shout.
na fada mice/pikins he be na
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
clemcy abi na wettin u feel when person like ituen go marry babe like tessy them pikin go pursue all of us comot here now
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
those couples sabi born ehhh 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na so them just dey born witout family planning them think say na poultry farm
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
@jay
shebi i tell u
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@Clem
Is there anything wrong. can't you see my family planning
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
family plannin by borning 50 pikins
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Sauce,
na God's gift so i'm spreading the love.
Wetin u and Ibkaye dey plan? Abi during cold nights una dey siddon play 'monopoly'?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
oya sauce come and explain wats happening o
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
If monopoly no dey, them go dey play "whot" or "jokers"
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
the problem be say, sauce and ibk dey inexperienced.
iteun the fade of all nld pikins, i beg teach sauce wats up
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
NINE MONTHS LATER.
We are happy to announced the arrival of another set of twins into the Ituens family Mother, children and father are doing well
see u all in the naming ceremony
NB: strictly on invitation
|
|
|
|
|
|