|
|
|
nkc (m)
|
NONSENSE CAR
VW 4 EVER
|
|
|
|
|
|
fotodaddy
|
whats the big deal?  If you use this car for Naija, na so sun go show you shege with that glass roof!!!  This one no be nuclear but Glass House car 
|
|
|
|
|
|
nkc (m)
|
na tru u talk oh, in short VW & Nissan  4 Ever 
|
|
|
|
|
|
viperman (m)
|
Of course they would make one with a dark glass covering. Honda ain't dumb.
|
|
|
|
|
|
nkc (m)
|
viper dis days they r deaf 
|
|
|
|
|
|
jassie (m)
|
car would be too fragile for Nigerian road and weather
|
|
|
|
|
|
riche007 (m)
|
Just order 4 of these last night. . .1 for Emabong (my fav housegirl) and I'd send 3 to Fashola's wife. I need some big contracts so that I can buy my bugatti before year end.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
cecegorz (m)
|
see why HONDA rules  Check out the massive leg rooms and space.
|
|
|
|
|
|
fotodaddy
|
Wetin or who be Honda  Na food?? Them dey chop am??
|
|
|
|
|
|
riche007 (m)
|
Nothing do me. I treat my workers well, hence they always give me their 150%. If u bcome my house worker and u wash the dishes regularly, clean my shoes dedicatedly and water my gardens regularly, I'd get u the latest vehicle on Nairaland. By the way, I am no longer accepting Houseboy applications. Na only fine house girls I dey accept now.
|
|
|
|
|
|
manuelstud
|
u guys are one crazy bunch, nice designs though, certainly not for naija roads, big ups viperman, the civic is purrin, but the car too low sha, i dey fear to enter road bump.
|
|
|
|
|
|
EI (m)
|
Of course they would make one with a dark glass covering. Honda ain't dumb.
Vman, U get time to dey join issues with nkc and fotoD when e come to car brands  U never still know say u no fit convins dem say nothin beta pass VW or Nissan  Wetin or who be Honda  Na food?? Them dey chop am?? Ol' guy, Honda na one kin machine wey dem dey make for Japan wey dey win awards pass Nissan  I dey use one now sha, but na de junior brother of Acura, 
|
|
|
|
|
|
|
|
freshmoney (m)
|
@NKC It seems like brother be one of Volkswagen seller in Nigeria. Anyway, good marketing technique. I drive VW , so it is the best. The Honda concept looks like their 2007 civic, so its repetition, full of irrelevant designs. It has a good contemporary trends of designs and shape though, but believe it or not Audi r8 will throw it out with half-full flex! Good job NKC.  @richie007, can now virtually see ,you be a laid-back comedian. You're just an average Nigerian graduate. Many thanks to grandma who gave you chance to use few minutes on that desktop.  @fotodaddy, im no good make frustration destroy person entire life. Na honda talk sey make you no get enough. Abeg borne the thing. If dem dash you, na so you go dey pick all dem babes wey dey for Naija one by one. Work hard on your fotography, one day you go become a car owner, may be car daddy.  @jassie, na you don reach dreamland or na you be pastor. richie through the few minutes im dey tap from grandmas desktop, im go jam lotto and im go prove am sey im don dey live the dream. Keep dreaming Richie Jare 
|
|
|
|
|
|
viperman (m)
|
RANKING (in order of superiority) ----------------------------------------------- 1. MERCEDES BENZ a.k.a [b]merci oloye[/b]  2. BMW 3. V.W 4. TOYOTA , HONDA 5. NISSAN , AND THE REST,
|
|
|
|
|
|
|
|
Ukpekeson (m)
|
Walaiiiiiiii, this is Tekinology, e no be small thing ooooooooo 
|
|
|
|
|
|
EI (m)
|
RANKING (in order of superiority) ----------------------------------------------- 1. MERCEDES BENZ a.k.a [b]merci oloye[/b]  2. BMW 3. V.W 4. TOYOTA , HONDA 5. NISSAN , AND THE REST, I still dey scratch my head sha. Vman first hail Honda in last line of originating post, then he come put the same "Honda family" as bracket 4th!  Even though I dey use Honda for the 17th month now, I think I fully agree with Vman on The Merc possibly being undisputed first. But for higher fuel cost, I enjoyed the brand some years back as my cars no 3 ( flat boot) and 4 ( V-boot). Big, strong, reliable!  For nkc them associates, I go still argue say VW no comot for top 5 at all. Maybe na bad belle because of my experience with the brand - my wife just release im 2001 VW Polo 1.6 after 5yrs of service. If na say as na low end of VW line, say e no fit dey optimal, I for no talk plenti. But we no kuku use reach 40,000km for our own sef and many of my pallies for office get Bora (also 1.6; same engine as Polo) and Passat 2.0, yet all of us dey jam for PHC Honda Place (before PH open VW Centre) all through those years in sometimes aggravated states 
|
|
|
|
|
|
EI (m)
|
@fotodaddy, im no good make frustration destroy person entire life. Na honda talk sey make you no get enough. Abeg borne the thing. If them dash you, na so you go dey pick all them babes wey dey for Naija one by one. Work hard on your fotography, one day you go become a car owner, may be car daddy.  Fotodaddy FotoD Cameradaddy Cardaddy All for de same person!  Maybe na im make de guy dey always dey rake say "TOO MUCH MONEY". More money for each title 
|
|
|
|
|
|
nkc (m)
|
Ei my bro, u knw say u be my man now, we dey d same club, club wey dey use JUJU,  now back to Vw, Vw is not for everyone, its for d engineers, and i know u r one, d thing with vw is that its highly computerised more than even bmw and benz, so d electrical should be sumtin to learn how to handle, all u need to enjoy your vw to d end ,is VW CAR VW MANUAL A LAPTOP A VAGCOM CABLE A BENTLEY MANUAL with all dis u will be most happy with yur MOB, i love passat and guess what no matter d amount i acquire, highest i go for AUDI RS4, SO THAT I CAN BE AT PAR WITH SIENNA  now to the ranking, google it, Vman got it right all d way. VW 4 EVER TILL EVER NON EVER wetin i dey yarn sefVW 4 EVER 
|
|
|
|
|
|
EI (m)
|
now back to Vw, Vw is not for everyone, its for d engineers, and i know you're one, d thing with vw is that its highly computerised more than even bmw and benz, so d electrical should be sumtin to learn how to handle, all u need to enjoy your vw to d end ,is A BENTLEY MANUAL , VW 4 EVER TILL EVER NON EVER wetin i dey yarn sefVW 4 EVER  VW 4 EVER  But nna, witch wan Bentley manual get to do with dis wan again? Abi na Bentley dey make de VW wey u and "TOO MUCH MONEY" dey drive PS: But u go explain to us why second hand value for VW no come close at all to either Honda or Toyota. Oya, 
|
|
|
|
|
|
nkc (m)
|
EI i am disappointed in you, VW owns the BENTLEY BRAND and Audi, Bugatti, Lamborghini , Scania, SEAT, Škoda repair manuals showing all d diagrams on your car from a to z, and how to fix it on your own and dismantle your car and couple it back is called A BENTLEY REPAIR MANUAL. second hand value ; naija is full off poor people who don't understand German engineering, they r obsessed with Japanese stuff, Chinese and Taiwanese, rubbish. also they are so poor they can't they don't want challenges in life, no one wants to MOD a car, they just want to drive and enjoy blandness as d way forward, well over d years its been found that Japanese car give those kind of people less worry, though they go to mechanics often for simple things, so they decide to buy these cars and it re sells well, there was a time Audi 80 was d way forward, then with time, people thought it was better to go with acura legend etc, but little do they know that cars r meant to be researched well, imagine silly complaints like temperature rising and all, no wahala, imagine a novice going to buy a vr6 without researching to know WHY ITS VR6 not V6, d R means sumtin, but they don't they rush in, and when it bites them they rush out and start talking crap, i tell u VW, BMW, BENZ, is not for everyone its for d technologically advanced minds, that don't have knock sensors  , but JAPANESE CARS ARE FOR EVERYONE WHO IS ACTUALLY LAZY IN TERMS OF CAPACITY BUILDING  ( IN TERMS OF CAR ENGINEERING). so there u have it, i would have written more, but i will save it for d day i come to wash d MDX VW 4 EVER
|
|
|
|
|
|
nkc (m)
|
Ei bro, one more hint on car stuff in naija u know we all love show, if u remember that on my thread, i was so engrossed in getting wide tyres for my car now in my former car when i was using wide tyres my bolt joints and etc's around that area, where not lasting so long, i blamed it on poor materials, but the day i became broke and bot normal tyres meant for d car, d same one dat were supposed to be fake stayed 2yrs and is still on , instead of 3months or less, broda i tot it was luck, bros it was not, on research after discussing with sienna ( THE ONLY CAR GURU, i bow) i went to sites like vwvortex, passatworld, oda car sites( to balance knowledge), i found out that if u change d STOCK REQUIREMENT OF A CAR, BE SURE TO GO ALL D WAY AFTERMARKET ON THINGS AROUND THAT AREA, meaning, if u go wide tyres, u may have to go with an aftermarket shock, that can take d injury and u may go coilovers or better springs, and etc, after all d reading and education, i said NO WAY, NAIJA DOES NOT HAVE EASY ACCESS TO THOSE STUFF, SO AM GONNA STICK WITH STOCK STUFF,thats what i told myself, i tell u , if some people obey what d car manuals says d way it says it, be it honda toyota nissan mazda benz bmw VW 4 EVER they will not have unneccesary problems. finally eg, vw says change timing belt 105k, some people change at 75k and they have over 250k miles on there car(sienna can attest) if u want links go to d site i said. some change at 135k, luck carried them over, some dont even near 100k and it snaps, ALWAYS REMEBER THAT A CAR IS A MECHANICAL PART and anything can happen, how muc more u, u can break down today , even if u were okay d day before,  chei, dis typing will last for a week, i need a fill up 
|
|
|
|
|
|
icemann
|
@NKC It seems like brother be one of Volkswagen seller in Nigeria. Anyway, good marketing technique. I drive VW , so it is the best. The Honda concept looks like their 2007 civic, so its repetition, full of irrelevant designs. It has a good contemporary trends of designs and shape though, but believe it or not Audi r8 will throw it out with half-full flex! Good job NKC.  @Freshmoney Y do u KISS NKC ASS ALL THE TIME? DONT You HAVE your OWN IDEAS? IS he paying u?
|
|
|
|
|
|
nkc (m)
|
icemann my bro, u sound like u dislike me, just because of honda talk we had, haba its a car oh,  just defend honda well, and we will see reasons, don't give us d usual, go ahead and give us d unusual, no one disputes any car maker, but defend it well , is all there is to it,  to be honest( though u will not agree ) if i meet u and u say u have 5m to buy a car and u wanna buy yur honda product, by d time i finish discussing with you, ( if u dont buy what i recommend(vw) then u wont even buy d honda, u will go home and research more to either pump in more honda blood or reconsider) i am a marketer, and such feat has kept me alive for all dis years, so its just pure love i have for vw, then instead of crappy love, i base all my love with facts and figures, its that simple. 
|
|
|
|
|
|
icemann
|
Tell me some thing i dont know!!
|
|
|
|
|
|
icemann
|
When i was small my mum had a bettle. later my dad bought an audi 100 GLS so i know how VW they mess up over heating is still a problem they have not paid attention to. I live in the North and i tell u can fry an egg with the sun heat in the after noon. if u are smart u know what it translates to
|
|
|
|
|
|
nkc (m)
|
it translates to when d sun is hot enter yur vw put climatronic on and enjoy period, any one following my posts will know what i said about overheating
|
|
|
|
|
|
icemann
|
Dude i don't dislike u when u want 2 make a ponit do it with sense don't just copy stuffs u see in other web pages there is alot of TRASH been written on line so do your resarch well
|
|
|
|
|
|