|
juliesanto (f)
|
i beg! make una help me talk about this !whala! for this our naija, many women are ready to commit suicide than living without a husband.what advice do u have for these ladies?
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
Committing suicide, Where?
|
|
|
|
|
|
Emad (f)
|
@ topic
It is not a crime to remain single , it is nigerians who give too much importance to that word besides Marriage does not define Happiness I have said it several times and i will continue to insist until somebidy hears me
|
|
|
|
|
|
mcwalker (m)
|
i beg do your thing and forget about what people say. its your life not theirs.
|
|
|
|
|
|
meggy 11
|
na yeye dey worry them jo(i mean people when feel say women when never marry never complete)
|
|
|
|
|
|
shilling
|
In Nigeria, it seems like a crime for a woman to be single, which is totally wrong, because somewomen are very desirable but are single by choice
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
@ poster
u don see where them don arrest person for not marrying?
abeg stay for ya papa house until u re 50 then u can pack out and go live on ya own.
|
|
|
|
|
|