|
jennykadry (f)
|
i did not gree for the guys because am not cheap like you i'll let that pass,because i don't know who u r referring too
|
|
|
|
|
|
oreofemi (f)
|
make i start with ur application
|
|
|
|
|
|
Roscodaddy (m)
|
Jenny yes oh u be old cargo ohhhhhhhhhhhhhhh
|
|
|
|
|
|
Negro_Ntns (m)
|
who be that wey insult Toyin and Jenny, nna stop am if na joke,
Ore, who be that pikin wey dey background for ya picture. Na ya pikin be that?
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@rosco
old cargo wey don achieve so many things for life,so i take that as a compliment
|
|
|
|
|
|
buzyDiva (f)
|
Se heights of desperation o
and una dey insult those riding night bus.
|
|
|
|
|
|
Negro_Ntns (m)
|
Ore, i dey call airline as we speak, i go book flight come there for Providence. Tell me wetin de airport call so i go go internet go book plane.
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
@Jenny The fact still remains, she's an adult She makes her choices, she should not be disturbed for looking for the right guy
So, men are allowed to do chasing, but women that like other men should mask itare u kidding me??
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
eldee u know i like arguing but trust me today isnt one of them days
so no comment
|
|
|
|
|
|
oreofemi (f)
|
na my brother, i beg i no get pickin
|
|
|
|
|
|
|
|
MallamMusa
|
Naaaa, if i chop this one, she go begin limp like say she get polio besides, i no dey chop women wey no get fat. Feed well abi we go begin launch operation feed the nation again. haba! Wey 9jaboi make him take you to Ibkayes dormitory for proper feeding.
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
I'm i standing on ur way?or u can't put in d right words?because jenny is here?don't let jenny intimidate u,carry go @rosco
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
Naaaa, if i chop this one, she go begin limp like say she get polio besides, i no dey chop women wey no get fat. Feed well abi we go begin launch operation feed the nation again. haba! Wey 9jaboi make him take you to Ibkayes dormitory for proper feeding.
See voice of experience O! 
|
|
|
|
|
|
MallamMusa
|
and she has to advertise herself to get the right man by fire by force abi,why is she adverising herself ?if shes so pretty and good then y havent them guys around her taken her yet?y ?
hisssssssssssssssssssssssssssssssss all this old hen dey quickly hate on any girl wey get fresh young pussy wey never reach 24.
|
|
|
|
|
|
oreofemi (f)
|
wetin dey do thid mallam, i beg, na who u won chop, go chop ur sis, na wahoooo, God i thank u for the small stature, if not some people go don chop me
|
|
|
|
|
|
Roscodaddy (m)
|
Jenny you no stay for my way ohhh na one of those things,I even like 2 sef you and her na 2 of una I want,because I like your wahala
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
@Mallammusa And why did u just have to start calling names @jenny Aiite, you make your choices 
|
|
|
|
|
|
Uche2nna (m)
|
*****Applying*****
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
all this old hen dey quickly hate on any girl wey get fresh pussy wey never reach 24. ode mallam,what makes u think I'm up to 24?all this old sex straved men like u wey suppose don retire,u still dey find small girl wey suppose be ur pikin mate to shag abi?well d poster no want so zooooooooooooooooooooooommmmmmmmmmmmmmmmmmmm offffffffff
|
|
|
|
|
|
MallamMusa
|
I no dey call names but old cargoes should let young cargoes grow like them. The young shall grow.
|
|
|
|
|
|
Negro_Ntns (m)
|
Rosco is intimidated, rosco be de kind people wey him parents dey go find girls to bethrothe for. Him no sabi how the game of competition be, boy, this is hunting, if you no get your own ammo make you step aside let big boys do their thing. you hear me?
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
Jenny you no stay for my way ohhh na one of those things,I even like 2 sef you and her na 2 of una I want,because I like your wahala my wahala is too much ,u no go fit handle am,so continue wt d poster 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
@Mallammusa And why did u just have to start calling names don't mind d sex starved man,hisssss
|
|
|
|
|
|
MallamMusa
|
ode mallam,what makes u think I'm up to 24?all this old sex straved men like u wey suppose don retire,u still dey find small girl wey suppose be your pikin mate to shag abi?well d poster no want so zooooooooooooooooooooooommmmmmmmmmmmmmmmmmmm offffffffff Which 24? If you are 24 then why are they calling you old cargo. i am guessing that you might be 28,30 or even 50 and those ones are old cargoes except the age 50 and above which are called 'closed for maintenance'.
|
|
|
|
|
|
Cyclone5 (m)
|
my wahala is too much ,u no go fit handle am,so continue wt d poster  Mallam, this na real challenge. You gats to rise to this one, Man. No run O! 
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
@poster Please can you tell me how many emails you got so far I think this thread should be the sample space for the reply to the 'Are Nairaland Men Horny' thread
|
|
|
|
|
|
MallamMusa
|
Mallam, this na real challenge. You gats to rise to this one, Man. No run O! i no dey rise for lepa. i like orobo.
|
|
|
|
|
|
oreofemi (f)
|
hissssssssss
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
Which 24? If you are 24 then why are they calling you old cargo. i am guessing that you might be 28,30 or even 50 and those ones are old cargoes except the age 50 and above which are called 'closed for maintenance' na u born me so u go know my age,d fact that rosco called me an old cargo doesnt mean u should also do same,because we understand ourselves,i think u should be approaching 60 so allow d poster be and let them younger guys take over
|
|
|
|
|
|
Roscodaddy (m)
|
Negro slap yourself 2 times you hear,a whole me Chief Olowa Lam Be,u see me dey scope both poster and Jenny you say I dey intimidated,you no well,Jenny,I fit handle your wahala,if me and you fight for your room,I go just go Ore room go chill,check am na.
Mallam Mugu,make you leave my Jenny alone carry that your kini put inside cup or you wank .
|
|
|
|
|
|
|
|