|
Dual Core
|
Shay i talk am. Na garri go full una menu. Acid think well o!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
daaaaaaaaammnn. right now, i have a million voices in my head. hw una say make i fit take think for this one. una one kill me? i need silence. chei. hummer. . . . .hmmmm hummer. . . . .i fit picture myself for that hummer sha ooo. but erm. . . . .what is the end result. where is this yicob sef. u think somebody can feed on chocolates for how many years. abeg i wan start to dey switch lane oo. adudu, make we run things. but erm. . . . . . . wetin u mean by this statement  . my own love no dey hunger for garri oooo  hw u take know sef ? After Hummer na garri go take head carry am. Abi, u no know say love dey quench hunger for rice and stimulate the taste for garri?
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Dis chic never listens!
|
|
|
|
|
|
adudu208 (m)
|
daaaaaaaaammnn. right now, i have a million voices in my head. hw una say make i fit take think for this one. una one kill me? i need silence. chei. hummer. . . . .hmmmm hummer. . . . .i fit picture myself for that hummer sha ooo. but erm. . . . .what is the end result. where is this yicob sef. u think somebody can feed on chocolates for how many years. abeg i wan start to dey switch lane oo. adudu, make we run things. but erm. . . . . . . wetin u mean by this statement  . my own love no dey hunger for garri oooo  "Angel of my eyes", abeg make u know vex o. Make u ignore the garri part. Me i go take good care of u. Even if u no go eat garri for the rest of your life i no go object. At least i know say pretty girls like u need better food. In fact, this is what i have in mind for our first date: Fresh Tomato Basil Bruschetta Chicken Parmesan Sandwich on Ciabatta Bread and fries. Baked Meatball Sub with Mozzarella on Ciabatta Bread to be watched down by a bottle of vintage wine- Twomey Napa Merlot(2004)ABI NO BE PEOPLE SAY WOMAN WEN FINE NA BETTER MONEY DEM DEY TAKE LOOK AFTER HER?!!!
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
@ adudu. how many gears does an hummer has? and by the way, i have you forgotten you brought your c.v to my office last week? its better you go take care of your pregnant wives at home. (rotflol) ps; ACIDROP IS NOT FOR SALE, CAVEAT EMPTOR.
@ dual, i assume this is not a phone section. between, who evicted u from the section you do what u know how to do best? how far 'bout the software i asked you?
|
|
|
|
|
|
adudu208 (m)
|
@ adudu. how many gears does an hummer has? and by the way, i have you forgotten you brought your c.v to my office last week? its better you go take care of your pregnant wives at home. (rotflol) ps; ACIDROP IS NOT FOR SALE, CAVEAT EMPTOR.
@ dual, i assume this is not a phone section. between, who evicted u from the section you do what u know how to do best? how far 'bout the software i asked you?
THE RANTING OF A JEALOUS MAN!!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
"Angel of my eyes", abeg make u know vex o. Make u ignore the garri part. Me i go take good care of u. Even if u no go eat garri for the rest of your life i no go object. At least i know say pretty girls like u need better food. In fact, this is what i have in mind for our first date: Fresh Tomato Basil Bruschetta Chicken Parmesan Sandwich on Ciabatta Bread and fries. Baked Meatball Sub with Mozzarella on Ciabatta Bread to be watched down by a bottle of vintage wine- Twomey Napa Merlot(2004)
ABI NO BE PEOPLE SAY WOMAN WEN FINE NA BETTER MONEY DEM DEY TAKE LOOK AFTER HER?!!!
hmmmm i like d sound of that. lol. yicob. going, going, going
|
|
|
|
|
|
adudu208 (m)
|
@acidrop SWEETNESS, A TRIAL WILL CONVINCE You!!
|
|
|
|
|
|
yicob (m)
|
abeg, if you wan go make you dey go. am tired of begging a lady.
after all uzzy is still lonely.
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Yeeeeeeeeeee Yicob so from my sister to mi sheee Drop dear whats happening just because i left u alone for a few days huh? Yicob i think u guys beta settle ok!!!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@acidrop SWEETNESS, A TRIAL WILL CONVINCE You!!
hmmmmm, c all d sweet n cute names he is calin me, am going jare. Yeeeeeeeeeee Yicob so from my sister to mi sheee Drop dear whats happening just because i left u alone for a few days huh? Yicob i think u guys beta settle ok!!!
have u ever heard yicob call me nice names lke this, the guy will come and go, come and go, abegii am going jare, uzzy don't even try and settle us. adudu is the guy
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
adudu is the guy
ahhh thank goodness, now we can rest! make sure u don't change your mind this time o
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
u make sure udont change your atitude oo, because i hear after the honeymoon the men show their real colour
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
Dont worry he wont let u down. Go 4 him.
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Now i see whats really happening here!!!! Adudu u haven't paid homage to the right one!! Besides Drop why the sudden change is it because the Hummer. Holy $hit we have like five of them at home nowww, don't allow daddy hear that u want to take a hummer from a guy. He would be proud of u if u get a private jet to make it three in his hanger. Baby sis make mi proud ok!!!!!!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
Dont worry he wont let u down. Go 4 him.
if i was to ask u y i should go for this guy, what would u say? Now i see whats really happening here!!!! Adudu u haven't paid homage to the right one!! Besides Drop why the sudden change is it because the Hummer. Holy $hit we have like five of them at home nowww, don't allow daddy hear that u want to take a hummer from a guy. He would be proud of u if u get a private jet to make it three in his hanger. Baby sis make mi proud ok!!!!!!
which 4 hummer we get?, u mean that wheelbarrow, papa is always beating us for if we touch it. . . . . . .or is the the rusty bicycle papa bought 2nd hand during the time the white men were colonizing nigeria. abeg sis, i don't know which hummer u talking about oooo, am pretty sure papa n mama don't even know what hummer is,so let me bring it home 
|
|
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
if i was to ask u y i should go for this guy, what would u say?
i just want to put an end to your confusion so u can stop making noise as to who to go for. 
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
You see it they aren't your friends as they claim.
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
You see it they aren't your friends as they claim.
ehn?  ? claim?  acid, who claim u? me? uzzyan take your time o, else i'll just call phcn and them go tidy your issue as them do last night.
|
|
|
|
|
|
adudu208 (m)
|
if i was to ask u y i should go for this guy, what would u say? which 4 hummer we get?, u mean that wheelbarrow, papa is always beating us for if we touch it. . . . . . .or is the the rusty bicycle papa bought 2nd hand during the time the white men were colonizing nigeria. abeg sis, i don't know which hummer u talking about oooo, am pretty sure papa n mama don't even know what hummer is,so let me bring it home  A SISTER IN NEED IS A SISTER INDEED! @UZZY Please girlfriend, am truly in love with your sister o. Okay na me do mistake.I don forget say na una go collect the bride price. So ma'am what will it take for you to support this arrangement?
|
|
|
|
|
|
adudu208 (m)
|
u make sure udont change your atitude oo, because i hear after the honeymoon the men show their real colour
Gorgeous, abeg no vex say i never respond since o. I have been so busy at the office. You know i have to work enough money to get u a driver for your SUV.  . Anyway, i already have plans for the honeymoon. I hope to take u to a place where we can watch the sun and the moon make love. What a perfect scenery!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
rokiatu (f)
|
if i was to ask u y i should go for this guy, what would u say?
I will say his love for you is hot like the sun,  he love you with all his heart Acidrop do not get me wrong that is what he said. this is funny but who knows he may truly be in love with you
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
adudu i coming let ,mi give u a download on what and u need to get mi ok!!!
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
uzzy, y d'u wonno hurt yo "sister"?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
adudu i coming let ,mi give u a download on what and u need to get mi ok!!!
which download, see this thief oooo, u never talk say i no be your sis? u said i just look like your sis, say na mistaken identity, now u wan to download. jezuz christ. HONEY don't mind this girl ooo, jst give me the brideprice, n i will forward it to my people  i just want to put an end to your confusion so u can stop making noise as to who to go for.  which one u dey sef, are u supporting or opposing, he even looks like u are more confused that me ooo
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
confused? heh i don't think so, didnt take me long to make my own choice. choose this guy please. i am neither supporting nor opposing.
|
|
|
|
|
|
|
|
adudu208 (m)
|
which download, see this thief oooo, u never talk say i no be your sis? u said i just look like your sis, say na mistaken identity, now u wan to download. jezuz christ. HONEY don't mind this girl ooo, jst give me the brideprice, n i will forward it to my people  which one u dey sef, are u supporting or opposing, he even looks like u are more confused that me ooo Sunshine, thats just like it. Just let me know how, when and what is involved. Always remember that nothing is to big for my Princess  .
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Drop u want to scam adudu by spending your brideprice on jewelry. Adudu beta go straight to the family be4 u find out that she's scammin u
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
which scamming, its love mehhhn, 
|
|
|
|
|
|