|
Method-Man (m)
|
lol!! seun moved it!  that guy too do sef where he come carry us go now? na him create nairaland, and na I'm allow make i jam my Toyin super, so why he come dey make life hard now 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
I go construct Buka for Florida then Who be una governor make i follow am talk from Buckingham Palace?!lol Abeg no even try choke me, u don see my picture, na michelin tyre (trailer size) i be so u go rundown if u try! going to midnight here now Tee, make i we jam inside our dreams as usual Work dey tmor, i can see another hectic week ahead which m not looking forward to!
LOL!! it's ok, go and sleep, old man!!  Buckingham palace? you wish!!! eya, pele, the week will go by fast sha. .  Lo sun ---> go and sleep
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
that guy too do sef where he come carry us go now? na him create nairaland, and na I'm allow make i jam my Toyin super, so why he come dey make life hard now  dnt mind him jarelol your toyin what? hisssssssssssss 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
Iyawo where you dey now?! 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
Your iyawo dey make amala and egunsi soup for you ohgo and meet her at home lol. .
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
egusi na long thing madam u no get ila-alasepo ni?  how waz ur day Toyin supreme? 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
lmao!! who said am cooking it for you eh? As a royal Queen, my day was fabulousnow all I need is a massage puhhllzzz  iwo nko?
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
yeah my day was pretty good too but i have loads of stuff to do as i am relocating outside london in 2wks so itz been a bit hectic u dey lavish oo, na cheese and pasta wey i dey take hold body and soul together here!  nitemare!
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
LOL!!! Why are you moving for? Lavish? hon am not that much into american foodna my naija food I dey enjoy here  eya, if I was there, I could have give a hand or twosince am stronger than you sef  Right now am trying to finish 5 books this summer lolA given assignmentand you say I dey enjoy, you're not serious. Do you even listen to yoruba music? naa, let me guess, na bang bang slam? lol
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
LOL!!! Why are you moving for? Lavish? hon am not that much into american foodna my naija food I dey enjoy here  eya, if I was there, I could have give a hand or twosince am stronger than you sef  Right now am trying to finish 5 books this summer lolA given assignmentand you say I dey enjoy, you're not serious. Do you even listen to yoruba music? naa, let me guess, na bang bang slam? lol yoruba music na longtin for me i hardly spoke yoruba until a few years ago, when i just started listening more to peeps and all none of those slam bang bang music, i am more laid back soul type, jazz, contemporary rnb u know relocating because m starting a new job in oxford, just outside london what are u doing with 5books this summer? and who told u m not strong, if i handle u-u go halla!  i get to eat naija food sha, once in a while, my gurls dey represent and when my mama dey arnd or when i go see families arnd, i hardly have time to do things myself as a young batchelor u know! 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
Ha haam reading them for an assignment. . it was recommended by some of my friends who took the class that I'll be taking next semester  trying to catch up! soul type? hmmmgive me one of your song, let me check it out eya, so you're really not yoruba, I love my language, can't bare to forget it  good luck on your new job sha. . dnt go chasing them ladies o, that one is not appropriate o. I know men like you. . they like to . .NM let me keep my mouth shut  You can't handle this!!! Dnt even try  lmao!! even when you do get married, atleast try to cook once in a while o, dnt take the "my wife can do it all" thing over your head.  abeg my friend, get out of london jothat place is way too crowded. too much busy body nigerians arnd lol
|
|
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
hmmmYou're an interesting figure. . . and you travel alot? that is just coolI travel too, but not out of Florida  You play football and work, awe, abeg take am easy o Uni/College are same thing here o. . lol just that college in uni is known as high school here, but college here is same as a 4 - 6year college. Yes, am still in uni o  hahha lmao!! they chase you? with what? torch stick and sickles. . haha  I was thinking of moving to London but people keep telling me not toso am not even stepping there  Too much Nigerians. . esp gossipers and pretenders scare the hell out of me. . they'll smile at you one min and talk about you behind your back. . . truth be told, there are specific nigerians I can trustnot that much 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
soul type like MUSIQ, GLEN LEWIS,NEW EDITION,CALVIN RICHARDSON,TYRESE, RL, B MCKNIGHT, TEVIN CAMPBELL ETC
haha. . who are this people jo. . . are they still living or. .  Never heard of them 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
hmmmYou're an interesting figure. . . and you travel alot? that is just coolI travel too, but not out of Florida  You play football and work, awe, abeg take am easy o Uni/College are same thing here o. . lol just that college in uni is known as high school here, but college here is same as a 4 - 6year college. Yes, am still in uni o  hahha lmao!! they chase you? with what? torch stick and sickles. . haha  I was thinking of moving to London but people keep telling me not toso am not even stepping there  Too much Nigerians. . esp gossipers and pretenders scare the hell out of me. . they'll smile at you one min and talk about you behind your back. . . truth be told, there are specific nigerians I can trustnot that much  i have to travel because i need to be onsite at times, i am a consulting engineer just learning the trade as a fresh graduate i only play semi-pro footie which is two-three evening trainings and games on saturdays, so i cld handle that i know d yankee system but i was a bit of a radical when i was growing up and my dad cldnt risk havin me in america if not i for find myself for yankee skools, but i go outhere on hols a lot sha, i no dey pass NY or DC or VA sha london is not bad, yeah too much nigerians but itz kina multicultural and as long as u avoid the oshodi-type areas of london, u would be fine up here, omo this one wey i dey spit for nairaland, make them no go swear for me ooo!lol
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
haha. . who are this people jo. . . are they still living or. .  Never heard of them  u mean u don't know them? they all american apart from glen lewis who is canadian google them, they sing some good music no be pasuma, or talaso or queen salawa abeni oo! 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
i have to travel because i need to be onsite at times, i am a consulting engineer just learning the trade as a fresh graduate i only play semi-pro footie which is two-three evening trainings and games on saturdays, so i cld handle that i know d yankee system but i was a bit of a radical when i was growing up and my dad cldnt risk havin me in america if not i for find myself for yankee skools, but i go outhere on hols a lot sha, i no dey pass NY or DC or VA sha london is not bad, yeah too much nigerians but itz kina multicultural and as long as u avoid the oshodi-type areas of london, u would be fine up here, omo this one wey i dey spit for nairaland, make them no go swear for me ooo!lol
eyalucky you . . .you get to travel arndright now, if I can travel out of state within this 3 years, I 'd be lucky. lmao!!! you sound troublesome if you dad couldn't bare to have you here. . . hahhaha @oshodi type area comments. . . swear for you? meaning voodoo? naaame, I have my own sh*t to be spitting in people's face . . unless am not taking the bashing seriously. which I never do on nl. . just love getting under people's skin jare. dnt blame me oh, blame the hot weather  eya, you're interesting jare. . . I guess it takes time to know about people before you start making a conclusion about them eh. .  here I thought you were gay, dnt blame me oh, it was your profile pix 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
u mean u don't know them? they all american apart from glen lewis who is canadian google them, they sing some good music
make me google them  no be pasuma, or talaso or queen salawa abeni oo!  sharrap diame I dnt listen to abeni or watev. . When it comes to naija music, I mostly listen to yoruba female vocal singer 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
eyalucky you . . .you get to travel arndright now, if I can travel out of state within this 3 years, I 'd be lucky. lmao!!! you sound troublesome if you dad couldn't bare to have you here. . . hahhaha @oshodi type area comments. . . swear for you? meaning voodoo? naaame, I have my own sh*t to be spitting in people's face . . unless am not taking the bashing seriously. which I never do on nl. . just love getting under people's skin jare. dnt blame me oh, blame the hot weather  eya, you're interesting jare. . . I guess it takes time to know about people before you start making a conclusion about them eh. .  here I thought you were gay, dnt blame me oh, it was your profile pix  jazz no fit work for my side, i be child of God! so na hot weather wey dey swipe u like that, u come dey crawl under people skin i am not gay jare, that profile pix is not me but looks like me apart from the lip gloss and the weird hair, i just like my fashion, as per britico now!lol, u would never see my picture on nairaland, nah, m too cute for nairaland!  gay boy sha, tufiakwa!i see them arnd loads but we no get bizness unless dey wana get beaten silly!  u sound interesting as well, now u see that m better dan that yoruba website!lol and oh yes i was a real handful growing up in naija!u wan try-radical boy!haha
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
make me google them  sharrap diame I dnt listen to abeni or watev. . When it comes to naija music, I mostly listen to yoruba female vocal singer  r u on msn toyin? give me ur ID please
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
jazz no fit work for my side, i be child of God!
lmao1! I dnt know why, but this line got me cracking upwetin you dey fear? hahah  jazz no fit work for my side, i be child of God! so na hot weather wey dey swipe u like that, u come dey crawl under people skin i am not gay jare, that profile pix is not me but looks like me apart from the lip gloss and the weird hair, i just like my fashion, as per britico now!lol, u would never see my picture on nairaland, nah, m too cute for nairaland!  gay boy sha, tufiakwa!i see them arnd loads but we no get bizness unless dey wana get beaten silly!  u sound interesting as well, now u see that m better dan that yoruba website!lol haaaaaaaaaaaaaaaa!! You dey dress like that? boy!! stop am o!!  lmao @ weird hair. . haha hahah!! you're too cute for NL! no problem o That's what they all say  why you wan beat the gay people for? it's gross, i know. but they also have righhts. we have to recognize that  dnt even remind me about that website. , I swear, tears came running dowm my cheeks. that burned! but i gotta admit, that was funny! it got me cracking up for a while. But I was still angry 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
r u on msn toyin? give me your ID please
am not on msn. . it slows down my lappy 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
are u serious so u were crying?i didnt do it intentionally someone passed the info to me and i just typed it straight out to u  i no dey fear, i be omo olorun so no shaking, agbara nla ni agbara baba!  ur laptop must be pre-360BC then! nah no wahala wit gay peeps, make them dey do them thing but make them no near me thinking say i be one of them!
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
are u serious so u were crying?i didnt do it intentionally someone passed the info to me and i just typed it straight out to u  i no dey fear, i be omo olorun so no shaking, agbara nla ni agbara baba!  your laptop must be pre-360BC then! nah no wahala wit gay peeps, make them dey do them thing but make them no near me thinking say i be one of them! lmao!! not crying hard exactly. , it's like you feel like you've been lied to. . just a teardrop. . lol, everybody has a soft spot ok?  lolyou're not serious. . you know that no one sent that to you. , but it's alright all the same  lmao!! your yoruba is getting better, I see! nah no wahala wit gay peeps, make them dey do them thing but make them no near me thinking say i be one of them!
hahhahahahaha. . that's what I always say. abi o. . lol, do your thang, just stay the heck away from moi!  I do yahoo, not msn  oh my!! they had laptops during that time? this people were rocking it ohstone bed, stone plate, and laptop? hot!!! hot!! 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
fire me yahoo abeg madam! don't worry no dodgy sites this time arnd  i dey cook right now, stew and assorted meat, man no go die na so so chips, pasta, dodo and sh.it wey i chop ova d weekend but today i got some spinach, some meat, knorr cubes and m performing wonders in the kitchen! 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
fire me yahoo abeg madam! don't worry no dodgy sites this time arnd  i dey cook right now, stew and assorted meat, man no go die na so so chips, pasta, dodo and sh.it wey i chop ova d weekend but today i got some spinach, some meat, knorr cubes and m performing wonders in the kitchen!  lol!! ooooh, you know what they say, a man who knows his way arnd the kitchen is very sexy. . .  lmaochips and paste? eww ok  ooh, I love using knorr cubes, I think that's like the only one I buy. . . I'll put my I.D here for a min o. . .
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
where is it? looks like today is my lucky day, what is smelling in the kitchen right now better pass MAMA CASS! 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
where is it? or send it to looks like today is my lucky day, what is smelling in the kitchen right now better pass MAMA CASS!  LMAO!!! save me some!! I left it there for one min naok, it's . . one min!
|
|
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
Seems so quiet nownway, enjoy your trip sha
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
Seems so quiet nownway, enjoy your trip sha
Princess mi, wetin dey now?!x
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
Princess mi, wetin dey now?!x
which one is princess na? I prfer "Your Royal Highness" 
|
|
|
|
|
|