|
ladoy (m)
|
i'm an underground artiste, and i keep wondering about this.which day one babe go just faint die for show because of artiste. i' serious o!!! them go just open teeth they clap if say they like u or curse you if they don't. even for d'banj and tuface i never hear say babe faint before. se the babes no dey look tv see as them dey do for yankee or are they too proud to express their affection for us? 
|
|
|
|
|
|
Method-Man (m)
|
stupid oxymoronic post!
|
|
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
poster so i no get job abi?na to dey faint anyhow because of humanbeing like me,that one na stupidity raised to power 2
|
|
|
|
|
|
ladoy (m)
|
chai naija babe!!!!!!!!!!!! una kai so na so una dey see am. joblessness!!!!!!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
onyeka_ng (f)
|
stupid oxymoronic post!
u can say that again
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
stupid oxymoronic post!
you can triple say that again.
|
|
|
|
|
|
stillwater (f)
|
. . .because we are not fainthearted. 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
because they are HEALTHY 
|
|
|
|
|
|
|
|
michele101
|
damn this dude is funny so u want people to faint 4 2face hhahahah lol
|
|
|
|
|
|
iice (f)
|
Show me one worthy of my fainting and i'll put on a good act 
|
|
|
|
|
|
tpia
|
make them release chloroform into the audience.
people will faint.
|
|
|
|
|
|
Raymond88
|
It takes an extremely cheesy and gullible girl to 'faint' for an artist! the days of Micheal Jackson and beatles are long long gone.
|
|
|
|
|
|
spicywax (m)
|
lol, faint?
abeg I no fit shout,
|
|
|
|
|
|