|
tngtech (m)
|
Michelin na where you from:
Jenny na where you from:
before i know what to do?
|
|
|
|
|
|
|
|
nikekenny (m)
|
haaa Jenny i no dey O! abeg leave this Ishan girl alone o! u no say na small girl
|
|
|
|
|
|
mellow (m)
|
This is jennykadry!!! The lady whoc vries blood and uses
it to wash her hands. Ladies beware!!!!

|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
i said u r not @mellow
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
where u from Michelin?
|
|
|
|
|
|
mellow (m)
|
i said you're not @mellow
Sorry, I thought I was but now I actually know I am not.
|
|
|
|
|
|
funkybaby (f)
|
Phew! Thank God there is nobody fighting over or claiming any rights on Doyin13. I have him all to myself.
|
|
|
|
|
|
mellow (m)
|
Phew! Thank God there is nobody fighting over or claiming any rights on Doyin13. I have him all to myself. Says who?
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
says funkybaby 
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Micheling, which time u learn how to dey use computer so tey u con dey fight for men on nairaland? u suppose dey inside dey suck milk with feeding bottle, imaigne this world don spoil
Wetin be your own? haba, if you dey vex say your name don appear for the list make you tell me and i go understand. Because this one wey you dey yarn nor just hold at all. I am lady 100%. I fit love and love more! *fireeeeeeeeee*  Noone can stop me! @ Jenny Visit all the babalawos you want. E nor go work. I don tell you. I be the one and only Ishan Queen. Nothing fit do me! 
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Michelin na where you from:
Jenny na where you from:
before i know what to do?
Me I be real Esan baby! Nobody fit take wetin belong to me! 
|
|
|
|
|
|
mellow (m)
|
says funkybaby  Nor be funkybaby talk am, na you.
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
na i see
Michelin - --- Esan Babe
Jenny ------- okotoko abiamiri of ikenadimba
@Y'all
Who among these knows juju?
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
@Jennykadry
I see in the other topic, you are asking gabrywl to leave uby40 for you. I don dey fear you oh.
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
na i see
Michelin - --- Esan Babe
Jenny ------- okotoko abiamiri of ikenadimba
@Y'all
Who among these knows juju?
Juju! That is a game for children. I am too big for such things! 
|
|
|
|
|
|
funkybaby (f)
|
Says who?
SAYS ME - FUNKYBABY says funkybaby  Thank you oh jare. Nor be funkybaby talk am, na you.
Madam, na me talk am. I still dey try wonder wetin Pataki name dey find on that your list. Anyway,you can have him. I dash you. 
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
@Jennykadry
I see in the other topic, you are asking gabrywl to leave uby40 for you. I don dey fear you oh.
Make una come hear ooooooooo! Eheeeeeeeeee! 
|
|
|
|
|
|
j-girl (f)
|
J-girl: please stay off Eldee ooo. He was betrothed to me by the aunties of this forum. They specifically told me he was going to be my husband someday, so me i nor understand why you wan come dey toast am under my nose. Abi you nor know say e nor correct to steal another woman man? Grin Eheee! i don warn you oo! Angry Michelin, listen to me and listen good. Eldee belongs to me. He is not interested in you neither do you need to bother him anymore. You started disturbing him anyhow the other day and all of a sudden you want to come and snatch my hubby from me? If you know what's good for you - leave ELDEE alone. I don't fight for men. Go back to whoever betrothed you to him and tell them that they made a big mistake. If you want to get him - leave my name out of your posts o! Let eldee decide who he wants. My dear Jenny - please who does Eldee belong to?
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
Michelin, listen to me and listen good. Eldee belongs to me. He is not interested in you neither do you need to bother him anymore. You started disturbing him anyhow the other day and all of a sudden you want to come and snatch my hubby from me? If you know what's good for you - leave ELDEE alone. I don't fight for men. Go back to whoever betrothed you to him and tell them that they made a big mistake. If you want to get him - leave my name out of your posts o! Let eldee decide who he wants. My dear Jenny - please who does Eldee belong to? Michelin, you dey lose by 1. They are now 2.
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
I still dey try wonder wetin Pataki name dey find on that your list. Anyway,you can have him. I dash you.  See as you det talk about like say he nor get value.  Pataki na correct guy if not he for nor dey my list. Anyways thanks for your kindness I don't need another rival!  Michelin, listen to me and listen good. Eldee belongs to me. He is not interested in you neither do you need to bother him anymore. You started disturbing him anyhow the other day and all of a sudden you want to come and snatch my hubby from me? If you know what's good for you - leave ELDEE alone. I don't fight for men. Go back to whoever betrothed you to him and tell them that they made a big mistake. If you want to get him - leave my name out of your posts o! Let eldee decide who he wants. My dear Jenny - please who does Eldee belong to? It's obvious! Eldee was promised to me by the great aunties of this forum! There is nothing you can do about it. I am very much capable of handling all of them so don't worry your ex-husband is in good hands!
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
Juju! That is a game for children. I am too big for such things!  Pray make Jenny nor use 4 ur body, by the time you don become tortoise you go know say juju nor bi children.
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Michelin, you dey lose by 1. They are now 2.
I dey expect them in 100s and I nor dey fear. Make them come, na today we go settle this matter. These husband snatchers! 
|
|
|
|
|
|
mellow (m)
|
Confession time.
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Pray make Jenny nor use 4 your body, by the time you don become tortoise you go know say juju nor bi children.
She nor fit do anything! Me, the one and only Her Majesty go overcome any of her schemes!
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
I dey expect them in 100s and I nor dey fear. Make them come, na today we go settle this matter. These husband snatchers!  Husband snatchers you said. Who is snatching who's husband. It's obvious! Eldee was promised to me by the great aunties of this forum! There is nothing you can do about it. I am very much capable of handling all of them so don't worry your ex-husband is in good hands!
Ex-husband Keiii 
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Husband snatchers you said. Who is snatching who's husband.
Since I don declare my love to all of them, they are now my rightful future husbands. Make these women stay away from them!
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
She nor fit do anything! Me, the one and only Her Majesty go overcome any of her schemes!
hmmm, i dey beg, Jenny na Igbo girl oh. Make she nor go Okija Shrine for you oh.
|
|
|
|
|
|
|
|
tngtech (m)
|
Since I don declare my love to all of them, they are now my rightful future husbands. Make these women stay away from them!
Future husband, them dey aware of wetin ona dey do now.
|
|
|
|
|
|