|
|
|
Chookym (m)
|
@ Obagermo,
Nice pixs. u'r prity.
|
|
|
|
|
|
iceland (m)
|
@ Obagermo,
Nice pixs. u'r prity.
Which kain pretty be that?person be like shrek u say she pretty.The thing wey u wan chop no allow u wise! Obagermo abeg upgrade yourself!u no fine but u can look better!visit the nearest beauty shop o jare! 
|
|
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
Monkey no fine but e mama like em. 
|
|
|
|
|
|
9ja boi (m)
|
na wah o! this one wey girls dey sell demselves on Nairaland this dayz, na real wah! As 4 Obagermo?'?'? Maybe You r nt photogenic, bt if this really is You, there is no need, because, You no fit find guy here! Check out profiles people like Beauteous, Ruky Ivy and Tope 2000, na dt kind thing we wan dey see abeg! 
|
|
|
|
|
|
tboy1 (m)
|
@ 9jaboi
Obagermo is a dude
|
|
|
|
|
|
|
|
ztyle (m)
|
i wonder oh 
|
|
|
|
|
|
Templa (m)
|
@ poster don't u know how to use facebook? simply login using ur id and password. there u will be able to post ur pics. 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
Which kain pretty be that?person be like shrek u say she pretty.The thing wey u wan chop no allow u wise! Obagermo abeg upgrade yourself!u no fine but u can look better!visit the nearest beauty shop o jare!   OUCH!!  betweenr u handsome? *same qs in ur profile* 
|
|
|
|
|
|
michelin89 (f)
|
Abeg she fine jor! Why una wan kill the girl self esteem? nor mind them jare.
You are a natural beauty!
|
|
|
|
|
|
jay bee (m)
|
na wah o! this one wey girls dey sell demselves on Nairaland this dayz, na real wah! As 4 Obagermo?'?'? Maybe You r nt photogenic, bt if this really is You, there is no need, because, You no fit find guy here! Check out profiles people like Beauteous, Ruky Ivy and Tope 2000, na dt kind thing we wan dey see abeg!  ROFLMAO
|
|
|
|
|
|
|
|
jay bee (m)
|
u sef dey show face because they don reference u for thread. d guy no fine and i'm not even sure we can compensate with the kind properties she has going for her
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
meachi (m)
|
she is not beautiful but she is handsome lol 
|
|
|
|
|
|
Creamish (f)
|
Here comez Cyc to d rescue. . . way 2 go Xavier 
|
|
|
|
|
|