|
toluxa1 (m)
|
GUYS! ABEG WHERE CAN I GET FREE MOBILE ANTIVIRUS FOR MY NOKIA 6300 (.jar). Please give me links or preferably help attatch them here. Thanks
|
|
|
|
|
|
hansibone (m)
|
dude u just dey invite d wrath of some people in here, taaaaaaaaaaaa y did u create a thread for somethin like dis, wen dere is one dat deals wit MOBILE ANTIVIRUS, for your information JAVA phones no dey catch VIRUS ok, so u dont need an ANTIVIRUS, so SCRAM 
|
|
|
|
|
|
kulex2k1 (m)
|
Some people sha, wetin make u think say Nokia s40 fones dey catch virus?
|
|
|
|
|
|
samuelk (m)
|
Dont eat the guy raw na@hansibone nd kulex,d guy just dy learn
|
|
|
|
|
|
Decryptor (m)
|
@hansibone and kulex, i sorry for una. Na ignorance dey worry una two. If u want to knw the power of phone virus then google search for 'CABIR' and 'COMWARRIOR'. Download any of them into your phone or use a bluetooth enabled PC to transfer the files to your phone then install them! I wont tell u what will happen. Just try it and see for urself.
|
|
|
|
|
|
donjon
|
Exactly, d solution dat i use is to open my moby explorer, or blueFTP and i will see d virus or at times, viruses as a hidden file, then i delete the nonsense. No fone dat virus cant attack, as far as it has internal memory!
|
|
|
|
|
|