|
|
|
clemcykul
|
i can't fit shouted
|
|
|
|
|
|
naijababe2 (f)
|
hope he didnt BREAK his back?
|
|
|
|
|
|
folly69 (m)
|
@ituen u better run i hear say e don issue warrant for ur 4 ur arrest
|
|
|
|
|
|
Abbygyal (f)
|
lmao i can stop laffing, the way he was shouting sef. to be frank thats not d president of ur country, the ending says it all.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
folly,
i don commot for this country. na Siberia i dey now. If our SSS fit survive that place, make them come make we all do "CATCHER"
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na your two and half leg u wan take do catcher? 
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
that na heavy lie o. that na yar adua brother wey luk lik me 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yes u talk true segun
|
|
|
|
|
|
iwajay (m)
|
@clem, kindly explain what you mean by two and half leg.
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
@Ituen if u lik ya sef mak sure u dey under heavy militant protection, na only that place Yar'Adua and I'm military dey scare of. che mak I giv u Tom Ateke house address and phone number? 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
@iwajay  two legs for walking and the half for diggn holes 
|
|
|
|
|
|
4gotnheros (m)
|
That is never YAR ADUA. Besides, a blind man would know that's not him if he listens properly. They guy in pretence there got a boyish voice.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
whether na yaradua or not, at least u where laughing
@Clem my 2 and a half leg dey do wonders of. The half one dey help me get visa n passport to other countries
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
visa? hmmm 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
have u forgotten that na ur type dey in charge of checking boarding passes?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
ol boy why na 
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
haha! I seen that video before, but it's funny any day!  lmao,
|
|
|
|
|
|
|
|