|
ben~jay (m)
|
and jobless people wey dey put mouth for workless people matter.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
See as una dey stroke me.
Well baack in those days i used to do akara. Now i don graduate leave am for my boys Saucekid and Gilgee
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol wey my gilgee sef? iteun i beg push am over. by the way how much for two akara? 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
This is to inform the general public, that we no longer accept cash at ITUEN'S FRIED AKARA Inc.
All payments should be made through me by certified bank cowries. (bla bla bla is also accepted)
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
stamped and sealed
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
See as una dey stroke me.
Well baack in those days i used to do akara. Now i don graduate leave am for my boys Saucekid and Gilgee
once an akara seller,always an akara seller
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
. .the ship is beside the harbour and ladder hangs down from its top, the tidal effect on the ship is zero, same on the ladder, therefore your ans = 0cm. 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@All Is lysaa in anyway related to aristotle ?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
b like say iysaa dey plan hijack ship for water
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
una no know say lysaa na pirate?
During raidings, she dey calculate all those nitty gritties
|
|
|
|
|
|