|
Jeovy (m)
|
@jeovy them swear for you?? leav me na. . . . @stephenP u ol' durty asshol wetin carri ya mind go "behind" na??  @nella dey jst beefin,  No,I just dey point out your ashawo tactics
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i beg make una fight now
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
lol
clem na which day u turn peace maker
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
lol, u, wetin carry ur mind go that area of thinking? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na the grey mata for him brain think am
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
congrats saucepikin e be like say them don lift ur ban 
|
|
|
|
|
|
equlibrium (m)
|
Breakin News!!!!! Der hav bin reports on d sightin of a saucekid2 on nlnd, is som1 impersonatin d 1 d only?? @saucekid congrats, e b like say u don finally pass ur junior waec, grey mata ko, nicker bogger ni. . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
if imposter dey nld, make we fish am out now oh
|
|
|
|
|
|