|
sanguineseun (m)
|
Koleyewon
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
why are u confused? don't u gat one in ur armpit?
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
hope u are talking to benjay
|
|
|
|
|
|
Amanijuls
|
wats ur own now?
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
newbie in da house
|
|
|
|
|
|
Amanijuls
|
oldbie in da house.Wats up?
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
your blood dey hot?
|
|
|
|
|
|
|
|
sanguineseun (m)
|
Oldbies,newbies, mind ur language.clemcykul,where u at?
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
check your pocket
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy Wetin u come mean now ?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
don't u know jeovy head dey touch attimes?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Ituen My brother u no lie.
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Katigurl Come hw e dey do u ?
|
|
|
|
|
|
Katigurl
|
why you wan know? 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Na waooo If you grow you go wicked ooo. Little question i ask, u wan run enta me. No vex abeg. 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
at this time of the day, the babe head dey behave like JEOVY own
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
ROFLMAO 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
my brother, double the ROFLMAO
ITS FREE
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Seriously,the guy na girl.How una take know?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
who be that newbie?
*gives newbie an awesome knock on the head*
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
handles the newbie an ointment balm. oya rub your head. No vex, na so clem be.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Ben,
Next time na to tie clem any time newbie wan post
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
maka why?no try am
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Clem don begin pay you as bodyguard ?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
the boy dey collect free from 69 yr old clemcy
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
one in the morning and one at night for three months,you will never suffer typhoid.try it
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Oya wey clem, I want my own dosage.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Benno,
no go there oh!! People wey don reach there dey barely survive to tell the story
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@ituen Thanks for the advice brother, Little wonder i no dey see Migines again. 
|
|
|
|
|
|