|
manmustwac (m)
|
OBASANJO WAS KIDNAPPED BY NIJA DELTA MILITANTS WHO ARE DEMANDING 25 BILLION OR THEY BURN HIM WITH PETROL !!!! PLEASE DONATE FROM THERE, I HAVE JUST DONATED 50 LITRES OF FUEL
WETIN You GO DONATE?
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
aha how many times them dey kidnap Obj?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Instead of burning him, why not donate him to ibadan zoo?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
aha how many times them dey kidnap Obj?
true talk. since last yr them dey kidnap OBJ. The kidnapers no dey tire. Instead of money, them dey ask of petrol and lighter, What manner of militants do we have? Education and knowledge good oh
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
who tell you?
me i personally hate education
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
thats why u will be called Mama instead of Mummy
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
wicked thing lol  na u be papa na
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
who come be d pikin ? tessybaby or migs ?
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
I go donate 5 kobo
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
bennie na u be first born na
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
. . turns around come pesin been wisper ?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yes na for your dreams
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@All Help i am being huanted by ghosts. . .
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
ghost abi na winch make i knw which one dey pursue u
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
The two both of them oooooo
|
|
|
|
|
|
kenypumpin
|
i go donate 100 ltrs of fuel lol 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
bennie i knoe say iteun na the winch
jaymob which one u come be na
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Grabs three bottles of beer and goes into serious prayers. In the name of . . . .
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
gulps beer. . . Amen.
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@folly Na lie, she don tell me before say she go pour am for your head. so she did it intentionally.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i tot we were meant to cover each odaz arse till death do us part  folly bring that your bald head hia!
|
|
|
|
|
|
CARUSO (m)
|
@Poster
I no get anything donate but Satan don send him own donation and NA HELL FIRE, the most ferociously burning part of hell fire!!!
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
chei see curse
|
|
|
|
|
|
naijababe2 (f)
|
my brother i fear,
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na wickedness in small small places
|
|
|
|
|
|
lady bam (f)
|
donate ke, donate ni OBJ sorry, i no change 
|
|
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
 and leaves
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
i go donate 100 ltrs of fuel lol  Even those wey no get fuel dey open mouth say them fit donate. See wetin dreams dey do person bennie i knoe say iteun na the winch
jaymob which one u come be na
Clem na which day i turn to winch? Me i be juju lord oh
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
*runs for dear life*
|
|
|
|
|
|