|
enspirito
|
want to meet with big girls between the ages of 18-25. what are the challenges faced as a result of ur size? letz talk. i kind of love them big, u know the bigger the,
|
|
|
|
|
|
CARUSO (m)
|
want to meet with big girls between the ages of 18-25. what are the challenges faced as a result of your size? letz talk. i kind of love them big, u know the bigger the,
u go wound igbobi hospital no go fit treat u ask Aunty Ennyluv, she go tell u say challenges small pass wetin her eyes see here YDAY i sure say u sef be one big fat sweaty fella wey no fit see I'm belly button ryt?!
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
u go wound igbobi hospital no go fit treat u
ask Aunty Ennyluv, she go tell u say challenges small pass wetin her eyes see here YDAY
i sure say u sef be one big fat sweaty fella wey no fit see I'm belly button ryt?!
lmao
|
|
|
|
|
|
Okanran (m)
|
want to meet with big girls between the ages of 18-25. what are the challenges faced as a result of your size? letz talk. i kind of love them big, u know the bigger the,
Bro, To think I just posted in ur topic: Enyluv, telling you to keep it real wth her, u nefa even yarn us how it went wth Enny, u don begin do another one. Nna men, y am I even bothering ma-self f chrissakes. This is d fcukin internet  My guy abeg do all u dare 
|
|
|
|
|
|
CARUSO (m)
|
lmao
Nana wetin dey? Na season of ban ooo, i tire for nairaland!!! 
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
Nana wetin dey? Na season of ban ooo, i tire for nairaland!!!  Lol. me,i be good member so i no fit get ban. . .
|
|
|
|
|
|
enspirito
|
To think I just posted in your topic: Enyluv, telling you to keep it real wth her, u nefa even yarn us how it went wth Enny, u don begin do another one. Nna men, y am I even bothering ma-self f chrissakes.
This is d fcukin internet My guy abeg do all u dare
it aint like i already gat sumtin with ennylu yet so don't crucify me
|
|
|
|
|
|
Okanran (m)
|
Bro, No one's crucifying anyone, do ur thing ok 
|
|
|
|
|
|
CARUSO (m)
|
@Poster
You still dey find? CRAZE MAN!!!
|
|
|
|
|
|
Usherija (m)
|
 no bi by age oo o o
|
|
|
|
|
|