|
clemcykul
|
ure welcome to kolo world
|
|
|
|
|
|
kunnery
|
When you man wetin com happen now oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo?
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
this should be in the weed thread
|
|
|
|
|
|
aniabdul (m)
|
I apprciate it guys, this is another one,
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
where the nude people sef?
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
Right behind you bro!
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
i tot Ibkaye was nude
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na normal thing na
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
wlda loved to see that peice of scenery
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
sauce don use igbo leaves cover her nudity
|
|
|
|
|
|
olulu
|
d guy na spoil sport, i 4 like c those 2 glorious, well peaked mounds of pure tantalizing woman flesh 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
witlow go finish una mouth
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
and so shall it be
|
|
|
|
|
|
kunnery
|
@bem~jay How much make I pay? this is very interesting,
Thanks man
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
where is ibk?
am missn her mischiefs
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na where that babe dey sef
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
see them long eyes dey miss my woman i go baff una acid
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
why we no go miss wetin belong to us?
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
see them vulture eyes
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Saucekid no dey manage that IBK well. I'm dey treat her like say she come from Ojuelegba/Ketu.
|
|
|
|
|
|
kunnery
|
Yes, no wonder yaba left wan build extension. u guys are really nut cased.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na u be the gand leader. maukachi 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
no mind am clemcy
We go give am scholarship to Yaba
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
yes oh
nowadays na small children dey carry better DONGLES
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
canyon,is that true?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Crayon never achieve puberty yet, so rephrase ur question
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
I for ask clems buy she don turn man
|
|
|
|
|
|