|
clemcykul
|
5cows to appease the gods
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
u better let seepin dogz lie
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
na Mat hin fit afford
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
No mind the holymallam, I think say him go deny before.
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
na wah for una o 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
lysaa is here. . . am smilin hehehehe 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
then put her name there for Goodness sake 
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
cat cut your tongue 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
no ooooo na that d tyme wey u kiss me. i just forget to tel u say u bite me 4 tongue 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
go stitch am naa 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Drives in with a bus.
@All the people on this thread, just line up now and start entering the bus one by one.
Zoooms off to Yaba Left.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
. . . and BEn zooms off, leaving everyone behind
@others I hope ben is ok
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
my fiance's best man has gone gaga 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@All Sorry i forgot my drivers' license at home, so i went to get it. Oya make ona reform that line. 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
why u dey lie say u get licence @princessa so u are getting married. Nice, happy married life ohhh, plz send me an IV 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@tufe The way you dey talk about this babe, e be like say you get her for mind before.
@Jeovy Man protect your investment.
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
tufe be like you before,abeg advice am to let go
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy Wetin that one come mean now? 
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Ituen You just dey use indirect ways dey yab me since i dey maintain. If i read any more post and u diss me, then me and u go put leg inside one shokoto.
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
no mind am,you no see his teeth like shovel
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy No mind ituen, na my guy im be. If not, i for let am know say ogogoro resemble water, but no be water.
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
See your life,I think say na only beer before
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
under your bed haaa
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy See as you dey form saint obi, like say no be for that ogogoro joint for shitta you and princesa go, on ona first date?
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
@Ben e be like say your brain need service or ?make them nack something for your head nii
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Kay$ If You expect me to reply your posts, then you are the one that needs to have your brain checked.
|
|
|
|
|
|
Kay$ (m)
|
But you just replied by writting what you just wrote mugun , who send you ?
|
|
|
|
|
|
|
|