|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Na waooo 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
wetin na, u be olodo?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
olodo ?? See kettle wey dey call pot black.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
olodo get grade na
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
LOL 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
just stepped in to call jeovy cause his dinner is ready  when all of you has finished with your male chauvinistic ego showing  kindly tell him i called  phew 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
~princesa For ya left auricle padded mind now, you dey form caring wife. eeh ??
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
no actually, in this padded right auricled loving and cheerful heart, i am a caring loving fiancee
the wedding hasnt been fixed yet, when will you get that into your thin head
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
~There she goes again.
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
. . . . . . .the princess of no nonsense
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
yeah the princes of mushin.
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
nice try ben . . . . . better luck next time 
|
|
|
|
|
|