|
StephenP (m)
|
@poster Go suck on a frozen pineapple.
if you're gon' insult him, can you please come with something strong?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
@ituen u sabi every so now which babe wants to go first
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
eyes clem, you no go do your mind now before . . . . . ?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u be winch?
wetin i do u? i don surfer even for dream children dey threaten me
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Now you don begin form beyonce'. No come begin complain later oo.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
hmm watch my back i beg.
shey u knoe my sweetie no dey to watch over me
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
hmm watch my back i beg.
shey u knoe my sweetie no dey to watch over me
@Clem that i will do with all pleasure  . watches as clem walks away shaking her booty like a peacock.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
*ben looks on and falls flat on his face, breeaking his two front teeths*
|
|
|
|
|
|
naijababe2 (f)
|
@benjay i prefer to kiss HOT IRON, than those horrible, disgusting, dehyradrated lips.
@stephenP if i yab the guy, the lips wil jst swell the more. lets us just leave it like that.
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@benjay i prefer to kiss HOT IRON, than those horrible, disgusting, dehyradrated lips.
You sure  Think am over ooo.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i hope she thinks
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Clem Wetin you mean ? say her brain dey cut like mtel network ?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
no e dey like nitel, unreliable
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@Ben & Jay
Some babes dey find hot kissable lips for romance. Make we invite them?
I know say some of our jokes girls go vex because of the kissing competition
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Ituen Things we do for the less priviledged.
Okay Invite them.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
the problem be say na the Less priviledged(jokes section babes) na I'm dey complain pass
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
our girls no get problem, cuss handsome, cute guys like me dey available
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Still having this dual personality problems eh clem ?
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
ok,so its been going on for a long time?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
I guess you just coming then.
|
|
|
|
|
|
oranges (m)
|
where are all the ladies in the section?  he told me that he is getting impatient .he said he can't wait for too long, because there are dozen waiting for his attention
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@oranges
Tell the guy say ur sisters dey available
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
abi o  it is not easy to be popular
|
|
|
|
|
|
naijababe2 (f)
|
@oranges Hope ur sister's mouth won't twist?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@naijababe2 Abegm, wetin wan make I'm sister mouth twist ?
|
|
|
|
|
|
naijababe2 (f)
|
Na that scary mouth!
|
|
|
|
|
|
brad (m)
|
sure this lip will do wonders in nether regions. classic case of "don't mind the engine, but mind the body"[/b][/b]
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
I got a call from the GUY who siad that he is not happy with the girls that come for kisses.
Complains most of them got smelly mouths
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
I think that is his personal luck,maybe his is smelly too
|
|
|
|
|
|