Is She Cheating On Me

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: October 12, 2008, 05:22 PM
249074 members and 147648 Topics
Latest Member: blueprint7
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Romance (Moderators: mukina2, debosky, iice)  |  Is She Cheating On Me
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Is She Cheating On Me  (Read 212 views)
dreu2fine (m)
Is She Cheating On Me
« on: June 26, 2008, 12:48 PM »

abeg nairlanders ,make una tell if my girl get another boy friend.
(1) she no dey allow me ans her calls
(2) if she ans call for my present she go speak alnguage(ijaw)
(3)her former boy friends till dey call her till date
(4)she dey always shout for if any time i ans her calls
(5)if i ans her call the guy when they call no go talk bc of the man man vouce they hear.
(6)i come tell am say if i if dey mess her her y she no allow me ans her call abi wish one dey more secrectcy.i don tire for niger delta girls.but na na vey jovial girl and playfull to all.
08054562262 .andrew
CARUSO (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #1 on: June 26, 2008, 12:51 PM »

Quote from: dreu2fine on June 26, 2008, 12:48 PM

Your craze pass area boy own!!!
how u go dey answer her calls?na which rights u get?
and why the fuc.k is your number up there?

Nairaland don't offer phone-calling services for problem solving, so take it off NOW!! Grin
beauteous (f)
Re: Is She Cheating On Me
« #2 on: June 26, 2008, 01:01 PM »

Caruso,perfect reply! Cheesy

poster,i 1da what we need ur num 4. Undecided
Godalone (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #3 on: June 26, 2008, 01:05 PM »

You did not have any right to pick her calls.
israelair
Re: Is She Cheating On Me
« #4 on: June 26, 2008, 01:08 PM »

y do u want to ans her call, if u love her u will not be looking at all that, all u should be thinking is to win her totally to ur self. u have to earn her love. if u can't back out. Grin
CARUSO (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #5 on: June 26, 2008, 01:09 PM »

Quote from: beauteous on June 26, 2008, 01:01 PM
Caruso,perfect reply! Cheesy

poster,i 1da what we need your num 4. Undecided

i tire with all this people wey just dey put them phone numbers for blast anyhow!! Wink
izeek (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #6 on: June 26, 2008, 01:35 PM »

what is with ur pidgin,
is it too hard to burst in english?
and hey edit and take ur number off.
idey_craze
Re: Is She Cheating On Me
« #7 on: June 26, 2008, 02:42 PM »

she is fo king ten others
Sagamite (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #8 on: June 26, 2008, 03:12 PM »

Quote from: dreu2fine on June 26, 2008, 12:48 PM
abeg nairlanders ,make una tell if my girl get another boy friend.
(1) she no dey allow me ans her calls
(2) if she ans call for my present she go speak alnguage(ijaw)
(3)her former boy friends till dey call her till date
(4)she dey always shout for if any time i ans her calls
(5)if i ans her call the guy when they call no go talk bc of the man man vouce they hear.
(6)i come tell am say if i if dey mess her her y she no allow me ans her call abi wish one dey more secrectcy.i don tire for niger delta girls.but na na vey jovial girl and playfull to all.
08054562262 .andrew

My advice is don't let any woman walk all over you.

Set your rules and criteria, if not she would be the one setting one for you.

If she repeatedly breaks the rules and criteria, don't dump her.

Start looking for another girl and hook up with one, then dump her.

If not, she would ride so far up your arse that you will think you were in a US jailhouse.

Quote from: israelair on June 26, 2008, 01:08 PM
y do u want to ans her call, if u love her u will not be looking at all that, all u should be thinking is to win her totally to your self. u have to earn her love. if u can't back out. Grin

What the hell are you talking about?

Why can't she be the one trying to win you totally over?

Abegi.
mellow (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #9 on: June 26, 2008, 04:00 PM »

Quote from: dreu2fine on June 26, 2008, 12:48 PM
abeg nairlanders ,make una tell if my girl get another boy friend.
(1) she no dey allow me ans her calls
(2) if she ans call for my present she go speak alnguage(ijaw)
(3)her former boy friends till dey call her till date
(4)she dey always shout for if any time i ans her calls
(5)if i ans her call the guy when they call no go talk bc of the man man vouce they hear.
(6)i come tell am say if i if dey mess her her y she no allow me ans her call abi wish one dey more secrectcy.i don tire for niger delta girls.but na na vey jovial girl and playfull to all.
08054562262 .andrew

Are you ok? I thought as much.

And number you put there, I dialled it and I heard a sweet voice saying:

The number you dialled does not exit on the Glo Mobile network. Killo shele?
noetic (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #10 on: June 26, 2008, 04:01 PM »

Quote from: mellow on June 26, 2008, 04:00 PM
Are you ok? I thought as much.

And number you put there, I dialled it and I heard a sweet voice saying:

The number you dialled does not exit on the Glo Mobile network. Killo shele?

y?   Huh  Grin
enque (f)
Re: Is She Cheating On Me
« #11 on: June 26, 2008, 04:02 PM »

guy, ur grammar gaaan sef na 4TH WORLD WAR!!!
Negro_Ntns (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #12 on: June 26, 2008, 05:09 PM »

@post
Your girl is dominant in the relationship, and yes she is being fucked by other men. Reverse the roles quick. Continue to answer the calls everytime phone rings and challenge her and her bangers  aggressively. You, should initiate the drama, even when there is no cause for it, just start some shyit.   
israelair
Re: Is She Cheating On Me
« #13 on: June 27, 2008, 06:56 AM »

checking her phone will just be given u high BP, in a relationship u don't put all ur heart in it if, people are funing, those u love don't love u and those u don't want to die for you so be ur self, this life is too short for you to kill ur self over a girl. it a free world my guy.
babalola s (m)
Re: Is She Cheating On Me
« #14 on: June 28, 2008, 12:49 PM »

you don't need a pastor to tell you or is love still blind?
 The Use Of The Ten Commandments  Is Love Blind?  Wanting To Get Help, But Not Being Able To Ask For It?  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.