hey girls here is festus from lagos, i please i need a girl to my soumate ,any interestd girl should contacyt me via 08032877537 please must live in lagos toooo
Festus as u old reach u no fit approach women for streets of Lagos
Why some idiots no dey get shame sef?!why the fuc.k are u looking for a
SOUMATE on Nairaland?! R u mad?!
Festus if u no what is good for u, u better piss of to a dating agency now or remain single for the rest of your life!!
People plenty for this world wey dey miss road daily, and Nairaland has had its fair share of lunatics already!!!