|
Jeovy (m)
|
make una leave this guy alone na
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
no be u be treasurer
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
No mind am
Any day offering for church reach N20,000 them go give am 2%
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Thats good money man,Ituen you get calculator?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
wetin u know say them dey use calculator do ?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
o boy, if i calculate that money, i go dey tempted to join that church
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
forget the calculator,ben you get?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy My father owns a church, so what do you expect ? 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
how many of u dey envy my once in a week baff? talk now ooo because I get bonanza una
E no easy to get water-proof body
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@kayowalemi No mind them, them no know the advantages wey you get. @All The other day kayowalemi visited my crib, all the mosquitoes died instantly. I have never seen a more effective insects and bugs pesticide all my life. Thumbs up bro.
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
them no no the advantage ooo ben the last time I go my friend house, just my presence alone, all the stubborn mosquitoes and cockroaches for I'm house died despite previous use of raid and new mortein them say I get wonder gas wey dey emanate from my body 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
and we the waste cash on insecticide,kay when you go visit me?
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
book appoitment with my secretary, clemcykul, she go fix u date. call her number now
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Ken,
So na you be that guy wey them use for RAID advert?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
LOL 
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Mosquitoes dey hold monthly meeting because of the emergence of Kolayemi
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
buahahhahhaa  kayo the master stinker 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
clemcy, the secretary of master stinker 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
Ken,
So na you be that guy wey them use for RAID advert?
u wan know how much I collect do the advert, o boi, u go envy me
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
i love that raid advert 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
After Kola's emergence into the pesticide industry, their share index just appreciated by 70%. So all sisters looking for a STINKING rich guy, here is your chance. 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Ben,
be careful what u say!! u may lose princess to this Kola
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
you can't lose what you don't have .ituen Take time
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@ituen OL boy, you dey see as jeovy dey give me chewing gum macking ?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
U no know say I'm middle name na GATTUSO
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Clems,are you sure you are ok?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
the babe just dey shockingly quiet.
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Now this is serious. shakes clem come you well ?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
God is faithful
|
|
|
|
|
|