|
ben~jay (m)
|
@All I think clem has finally lost it. 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
but ive found it hallejah  brethren lets sing a worship song
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
kenny music! where una dey? I beg ooooooooo come them wan record a blockbuster song ooooooo
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
You are on your own.
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
yess o
kai kayo u don dey get sense o
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
or maybe we should write fani-kayode or aborishade to borrow us from the ones them wan swallow
any other suggestion?
|
|
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@Kola I don return all the money wey i borrow
|
|
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
@Ituen
Go borrow more since you know how to borrow because we need to wax that song
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Ituen You need to reply this ooo
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
he don run for cover
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
hahahaha 
|
|
|
|
|
|
kayowalemi (m)
|
whispering in clem's ear block the door
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Me run for where?
Make una lock the door, because na heavy gbese go happen for here now
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
quickly bolts the door and grabs a front seat to watch the unfolding gbege.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
*slides into a chair beside ben*
this duel go tough o, pass me the beer
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
look for Mat siddon to enjoy the show,ben no finish the kulikuli
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy No worry their is enough for every one. @Clem My sister take your beer jare, life is short make we flex. cheers !!! 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
See these mad people.
Just because i say fight go happen, na im all of u siddon
Make i follow una na siddon too. Make i see well
|
|
|
|
|
|
dreeldee (m)
|
whether na you be that guy wey dey flair the air sef who knows
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
There are only 2 people in this forum that can be linked to the above topic
AYUSMAN or KOLAYEMMI
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
LMAO 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Mad man 
|
|
|
|
|
|
dreeldee (m)
|
e dey yaba left
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
have you been there before?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
If yaba left dey sell shares, dreeldee for be one of the biggest share holders.
|
|
|
|
|
|
dreeldee (m)
|
unfortunately, they no dey sell
|
|
|
|
|
|