|
werlay (m)
|
Guys it seem we hav to take some strick measurs oh. because the way guys dey take dey careles to dey reveal hard works of som pips here dey bad. Thats y am advocating that any tric should be shar tru mails or I'm. Imagine toluxa wey dey enjoy plan a before don stat to go café just because sme guys no dey read wetin them type before postin. If not 4 my plan a plus me sef go dey O.Y.O now. 4 mean my only means of gettn and revealn tricks is troug yahoo msg. Or mail. So lets make this an achive 4 our mails and I'm. Mine is werlay@gmail.Com and Yim is tessyfred_hanidson. U need tips and trick from me u get it tru there.Vise versa. So guys drop urs 2. Them no dey tell blind man say rain dey fall oh. A word is enough 4 d wise. And u spies u gat alot of work to do because we aint givn up so easily. Make u come spy my rockn plan A plus.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ceejay80s
|
i don get correct emails wey i go dey scam!!!!!!!!!!!! abeg post more emails here,atleast one person go fall maga
|
|
|
|
|
|
fadinus (m)
|
we shuldn' jeopardise d effrts of othrs, there shuld b no basket mouthing here for d benefit of others. My email is jimjatt@yahoo.com please show me d way.
|
|
|
|
|
|
toluxa1 (m)
|
@werlay. Thats true. Infact I spend as much as N500 in the cafe nowadays.
I carry God beg you. . . no vex for me. Na lectures dey keep me somehow tight O! Then you ma u kon scarce small O! About my download. . . ah! ME wey I never fit browse talk more of download. But before the browsinf thing give up, I never solve the download problem O! I have seen your id in theat other post, so i will add it to my buddie.
|
|
|
|
|
|
n-tin
|
guy u reason am AJ dey say dey agree with u but make U wise examine them before u give them information about ur stuff ohooooooooo i go like reason with u this na my mail address nbjamb@yahoo.com add me make we talk or send me mail . N-tin d GHOST
|
|
|
|
|
|
|
|
brine baba (m)
|
Lol.they just started,work hard 2 get tricks,try 2 act like fada christmas & before u know,its all dead & like it never existed.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
hayprof (m)
|
@werl, u jst added oil to the fire.
hayznet
|
|
|
|
|
|