|
mukina2 (f)
|
DC why do u like trouble 
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
what is going on here,
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
DC why do u like trouble  me loff how did u find me here. . . thought this place was a good hide out!
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
what is going on here,
Dc has gone mad  DC who are you calling mi luff i am going to tell de la bat muncher 
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
maybe DC is into you abi, 
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
69th post 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Shuppie God forbid  he and his wife ate our poor battie 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
maybe DC is into you abi,  wella  muki, nor dey deny our loff na. hey see no even breath one word to "de la", if she sees this, my own don finish, she doesnt know i come here, abeg make e remain like that o, else i'll chop u raw. loff 
|
|
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
so DC want to double date de la and muki, (player)
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
he dey crase  not me sha . i'll report to de la sharp sharap
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
so DC want to double date de la and muki, (player)
it aint double dating per say, na two different sections na. De la doesnt come here so we are safe here  me i nor like this ur loff wey u dey deny anyhow o! don't tell de la anything o.
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
you nor get shame sha  what love o . infact i'll send this link to her 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
you nor get shame sha  what love o . infact i'll send this link to her  chie, wait wait wait we can work things out na  u seff nor send link o, abeg, i loff ma De La.
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
ehn u loff ur de la, but can't stop eyeing another lady, 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
ehh Shuppie don't mind him  i'll report him  .
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
suppie don't tell me u've joined muki and her other winches. make una understand na. muki u seff.
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
yes o. and u go turn to prey soon for dinner, 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
hahah Shuppie well said 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
lai lai, can't be una prey. make una go prey on Sly (muki ex).
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
why u dey call that name here ? you want him to appear here too? and he was never my anything so comot that ex before i katana u 
|
|
|
|
|
|
A_K_O (m)
|
+1 post  Dual Core I no go lie I GBADUN your signature men
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
why u dey call that name here ? you want him to appear here too? and he was never my anything so comot that ex before i katana u  SLY SLY SLY seriously that guy dey tire me, when i need am him nor dey ever show to do damage, na when i nor need am him go dey show! +1 post  Dual Core I no go lie I GBADUN your signature men thanks bros 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
A_k_O thanks for earlier  made my work a lot easier DC do not call that name here 
|
|
|
|
|
|
A_K_O (m)
|
A_k_O thanks for earlier  made my work a lot easier Ure welcome madam moderator, was pessimistic that u may not pay attention. . but thats changed now
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
A_k_O thanks for earlier  made my work a lot easier huh?!?!? i demand to know what AKO did for u, AKO wetin u do for ma wife? DC do not call that name here  when u gree for ma own, i'll stop calling it, but until then, SLY SLY SLY SLY SLY
|
|
|
|
|
|
A_K_O (m)
|
huh?!?!? i demand to know what AKO did for u, AKO wetin u do for ma wife? Emi ke, shey u no see na 'work' not 'play' we dey do 
|
|
|
|
|
|
shuppie (f)
|
wetin sly wan do for this place wey u dey shout for him, 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Ure welcome madam moderator, was pessimistic that u may not pay attention. . but thats changed now
Thanks . .anytime you see anything wrong, just let me know. I appreciate ur effort in helping to keep that part clean. DC  why r u calling sly here? 
|
|
|
|
|
|
Dual Core
|
hehehehehe, winchy people, see as them dey fear that name. ohhhh that's ur weak point ehh? SLY SLY SLY SLY winches must go! muki and shuppie, that iice thread nor do una abi? now una don open winches branch for here abi?
|
|
|
|
|
|
A_K_O (m)
|
lol 'branch'  like shosh
|
|
|
|
|
|
|
|