|
HCH3COO
|
Uhm. . . ok, me sef don't understand this sentence. Explanation please. Abeg.  hmm. tried toasting her but she refused my advances.
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
HAHAHA! Amadioha god of thunder!!!!!
you no fit lie? every persin dey lie. you just lied.
yes, I still stick to my stand. I no fit lie. But I fit for white lie only 
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
no be toast like toast bread o.
your brothers dey one kain o. black nigerian dey play band dey play hockey? that one weird o next thing you go tell me dey sing opera
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
yes, I still stick to my stand. I no fit lie. But I fit for white lie only  even white lie na lie. silly girl.
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
hmm. tried toasting her but she refused my advances.
maybe just cause you use it to often on da other kokolets sha. no be toast like toast bread o.
your brothers dey one kain o. black nigerian dey play band dey play hockey? that one weird o next thing you go tell me dey sing opera
Ma brothas Nigerian  Says who?  even white lie na lie. silly girl.
Different sha. Lie is bad. White lie is harmless jor. Ojasini?
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
WAts? i don tell you say i no flirt. i be good guy. you no see?
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
WAts? i don tell you say i no flirt. i be good guy. you no see?
That one different ooo. . . . I see with ma own eyes on other threads. You are a number 1 FLIRTERER! HAAA 
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
for how long you don marry? at 25 you be grandma how many pikin (children) you get?
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
for how long you don marry? at 25 you be grandma how many pikin (children) you get?
EH??? Watch your mouth ooo bobo. I only meet my guy for 1 year. Too soon to get married dont you think? 
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
That one different ooo. . . . I see with ma own eyes on other threads. You are a number 1 FLIRTERER! HAAA  why you dey lie me like this? you mean the FLAT where i live?
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
EH??? Watch your mouth ooo bobo. I only meet my guy for 1 year. Too soon to get married don't you think?  EH? "too soon" is not in my dictionary. i hope you no allow him do something  know whatta mean?
|
|
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
abeg go siddon somewhere yeye pikin 
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
EH? "too soon" is not in my dictionary. i hope you no allow him do something  know whatta mean? 1 year is tooooo short dont you think  Do something like what? Juju?
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
no be juju. wetin worry you sef. i dey talk of operation-make baby.  even too short no dey my dictionary. no be rapper they call too short?
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
abeg go siddon somewhere yeye pikin  What does that mean ooo? no be juju. wetin worry you sef. i dey talk of operation-make baby.  even too short no dey my dictionary. no be rapper they call too short? Have not done sex how to make baby sha. . . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
why are you asking me? i am only 71.
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
why are you asking me? i am only 71.
Well baba, because you make the angry expression just now thats why I ask. . . . Na waaaa oooo. . . see yourself. 
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
my friend talk say virginity is a crime. reproduction is the koko of human existence.
|
|
|
|
|
|
HCH3COO
|
Well baba, because you make the angry expression just now thats why I ask. . . . Na waaaa oooo. . . see yourself.  why you choose to stereotype me at 71? mind you i manage to look very fit. no need for viagra but i am still virgin my mat is calling. those darn mosquitos can't wait to suck my blood. i must go rest my head now gabriel. oganjo oru don knack!
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
my friend talk say virginity is a crime. reproduction is the koko of human existence.
A crime??? than how come you're a virgin yourself? See, pot calling the kettle black ooo. why you choose to stereotype me at 71? mind you i manage to look very fit. no need for viagra but i am still virgin
my mat is calling. those darn mosquitos can't wait to suck my blood. i must go rest my head now gabriel. oganjo oru don knack!
I did not choose to sterotype you as any age just cause you mention it in the start. You foggoten? See. . . No wonder you're 71 oo0. Bobo, be serious this time, what is your age? Ok, tomorrow you give me your answer. Will wait for it. Goodnight Odabo bobo.
|
|
|
|
|
|
|
|
LordChaser (m)
|
I know Ash. . . . Am confuse myself. She's been speaking with her boyfriend and his friends something like that as well. . . I honestly thought she's a foreignor and not a Malaysian anymore. . . . . 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
rokiatu (f)
|
[quote author=dragonslay link=topic=147333.msg2540625#msg2540625 date=1216722327 Guys, is Gabby drunk or something? WHy is she talking some funny weird english and surprisingly some dude understands her and replied in this Boga Boga Jimbo Jimbo Plump Plump language  ha 
|
|
|
|
|
|
dragonslay (m)
|
Why are you laughing? Do you understand what gabby is talkin 
|
|
|
|
|
|
rokiatu (f)
|
 Why are you laughing? laughting is good for my health do u want me to cry? 
|
|
|
|
|
|
dragonslay (m)
|
laughting is good for my health do u want me to cry?  Oh noooo. . . Dont do that. I cannot stand ladies crying. . . It will make me run away far far away. Sooo do you have any idea what are the two people talking above? That Checooo and Gabby. What are they talking?
|
|
|
|
|
|
rokiatu (f)
|
Sooo do you have any idea what are the two people talking above? That Checooo and Gabby. What are they talking?
no ideal y not ask gabby herself?
|
|
|
|
|
|