|
Jeovy (m)
|
Clems,
are we expecting any baby from you?
Ben, how you dey today?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Jeovy My brother , i dey oo. Went clubbin yesterday. All my legs dey pain me here.
@Clem Thanks for the accolade.
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
na because you no sabi dance 
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
lol. Me no sabi dance ? hmmm, what do you guys think d jay in my nick stand for ? JACKSON I be MJ cousin. 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@coolykdat wetin come bring monkey enter the matter ?
|
|
|
|
|
|
tee baby (f)
|
i never knew u guys can yab each oda like this but as 4 that kin condition,we pay de same moni now so i no con see reason y de man no go talk
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
just passing through
|
|
|
|
|
|