|
e-readers (m)
|
na wah oh!!
people of nigeria wetin dey happen to our heritage? em!!
nobody care again to even speaak his or her language for house again no to talk of outside.
before our schools dey try to inculcate in our lives as student these traditions and culture. but he be like say them don tire too.
this thing just they pain me so much. i dey vex seriously.
make una tell me wetin happen where we for go wrong? i wan no oooooo!!!
|