|
troy34 (m)
|
women are becoming a problem o see this guy dey look something reach death
|
|
|
|
|
|
mohawkchic (f)
|
~  Yeah Yeah Blame it on the woman!! 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
the guy is a big idiot. na wetin the woman get wey go make am jam motor?
|
|
|
|
|
|
Temivict (f)
|
the guy is a big idiot. na wetin the woman get wey go make am jam motor?
The guy na real fool because there is no exposion or whatsoever that can make him look and go die like that
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Thnk u my brother
I think that guy must be Jeovy and the girl, Princess
I don tell jeovy say nothing dey that princess, but the young child no go gree
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Na lie you lie,something dey,ask ben
|
|
|
|
|
|
Esss (m)
|
See how that guy just go spoil that fine Porche.
The only consolation for am be say he died a happy man.
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
and he will make heaven
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
Bob marley once sang
No woman no cry and now i'm saying No waman no die
|
|
|
|
|
|
Esss (m)
|
Bob marley once sang
No woman no cry and now i'm saying No waman no die
No be lie!
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Make una borrow Jeovy that tape
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
comical 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
close that goro teeth for the last time 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
clemcy no blame am na 4 where I'm go pursue woman I'm lost all I'm teeth
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
no be lie 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
jaymob,how you take know?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
jaymobb na BBC reporter na
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
if him see this kain one jam. if him come see serena williams ass nko?
walai talai him go enter heaven straight with chariot.
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
no be lie o  serena williams dey carry weapons of mens destruction
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Man,
That serena "backassi" carry something oh
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol gaskiyar magana ku ka yi 
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
huh  ?
|
|
|
|
|
|
segunpc (m)
|
all those wey go dey watch her game na because of her ass. in short they pay to see her ass as clem talk na weapon of mens destruction. 
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
seguuuuuuuunnnnnnn,na wah ,na the game me dey watch
|
|
|
|
|
|
chioya (f)
|
@poster *shouting* U LIE
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
seguuuuuuuunnnnnnn,na wah ,na the game me dey watch
Make princess come see something oh
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Ituen, devil is a liar
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Wetin concern devil for this talk. Na ur brother-in-law?
|
|
|
|
|
|
Baxilexi
|
abeg make una no blame this guy, aye ati jo nayin man do dey fall for woman, e.g. adam and eve, samsom and deli, solomon etc for all those who are asking the question weather or not there was any exposure, answer this, why is it that for as many times a woman opens her legs guys must always look, even if the reward is her pants 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
newbie! 
|
|
|
|
|
|