|
|
|
ben~jay (m)
|
See as people dey fail exam. Did you see Roasted Gala on the menu ??
|
|
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Ben,add am to the menu,clems dey hungry
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
ok we are working on it.
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
by we you mean yourself and Ituen abi?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Yes, na joint business.
Na from the same business we take see money borrow you wey you use take princesa out on ona first date. Remember ??
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
hmmm . . . . na my princess una dey talk about like this
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
~Lets get something straight here, who dey shag princesa ?? Jeovy or tufe ??
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
good question, very good question ben, i was gone for just a month, and next thing i know when i come back is that i see this jeovy guy all over my princess. now i am even at a loss. princess has to come and clarify this, because i am too big to be dragging woman with anybody 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
~But she and Jeovy don dey act like Romeo and Juliet for some time now.
~Princesa Come and clearify ya self.
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
yes am hiding in the presence of the most high  but for the records, i am not explaining my self what for? everybody should take things they see it love waits for no one and if i could marry more than one husband then that would have made the differennce since i can't . . . . . . . , . . guess tha rest
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
crying over split milk 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
cry no more. your wife got alot for ya
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
Clems, ke kwanu?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
cry no more. your wife got alot for ya
LMAO  You got that right.
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
princessa, u still didnt give a clear answer. whats the deal, abi ben what say u?
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
princessa, u still didnt give a clear answer. whats the deal, abi ben what say u?
Oh boy, me self tire oo. 
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
. . . . . . . goes the village goat 
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
lol 
|
|
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
@ jaymobb Na from your mouth i hear say clemcy na village goat o  hmmmmmmmmm
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
and u talk am too
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
and I read am too
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
my hand dey clean sha 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
show us make we see
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
LMAO 
|
|
|
|
|
|