|
clemcykul
|
welcome beiby, u love me  see ur borrowed shoes 
|
|
|
|
|
|
J UNIT (m)
|
why must you guys comment on jokes, just laugh and view other jokes.
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
don't u see that the dullard should not be minded com'on no mind the dullard jare
See me see wahala, who be this new brat little shit eater? please mind what you say here.
|
|
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
@clemcykul Hope i am not among the newbies!
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
wey them no fit stop BRT with the muscle sef 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
saucy, how far na??? long time no beef, 
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
Na person say make you no get your own muscle?
|
|
|
|
|
|
Risto
|
make una leav ds guy now! up u jare sauce, do ur thing
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
. . . . yeah with FRIED EGGS
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
Una too wicked.
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
hmmmmmmmmmm newbie
|
|
|
|
|
|
Jeovy (m)
|
newbie dey intimidate una
|
|
|
|
|
|
|
|
alex406 (m)
|
them dey pissed off, lol, 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
saucekid ain't complaining
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
dia presence is a nuisance
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
wetin 
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
ko si kankan 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
yh yh 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
come ibkaye, small tin u go bring out ur tongue
na wetin sef
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
she dey bring tongue out only when she no know wetin to talk 
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
not true o 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
u dey deny am? 
|
|
|
|
|
|