|
peetah
|
oga kiwi
Abeg helep your broda, my name na peetah, i my background na 4 mechanical engineering. i dey work wit Maintenance company 4 PH, and my job requires me to use PM (work order n notifications) and MM (material tracking n inventory management).
my addy na peet_ahatyahoodotcom.
e seun olorun a bukun yin ooo (thank you and may God bless you).
|
|
|
|
|
|
bigtee_007 (m)
|
oga kiwi, e jo , omo yoruba ni mi, mo si fe ke jo ni tori olorun ke fun mi ni link sap ta n soro n pa re yi. olorun a si ma van yin lowo bi e n se ran awa na lowo. mo le ro pe mo le wa ni ara awon ti e fe sponsor ki satuday to je ola to de, ese pupo. e-mail mi ni bigtee_007@yahoo.comitumo: please, i am a yoruba man and i want you to please in the name of god give me the link to this sap thing we are talking about and may God continue to help you as you help others. i hope i can meet up to be part of the people you want to sponsor before saturday, thank you very much. my e-mail is bigtee_007@yahoo.com
|
|
|
|
|
|
yanki
|
oga kiwi I got info on discussions on SAP through my friend TKB417 and dayokanu, I am the yinka they mentioned in there post. I had training at the Academy in Nigeria september last year but I've not written the consultancy exam, I will like u to sponsor me on the link too, I am a Nigerian. .Thanks
|
|
|
|
|
|
|
|
dayokanu (m)
|
Kiwi,
Nagode sose.
Yanki,
U better yarn for Yoruba all dis grama no go do anytin. Lo mu paraga egbe!!!
|
|
|
|
|
|
kiwi992 (m)
|
Hi All,
A hear. A go do am for ona. A still dey wait for Aiijay.
AIIJAY
Na wetin be your e-mail address? Dat na de ting wey a dey take koni koni dey ask you for long time. Now you don make me ask you openly, make dem bad bele pipu hear! You think sey na only our pipu dey here? How you fit ask person help you but you no give am your e-mail address? Why you forget dat one sef?
How person for post letter go Sokoto when de letter sef e no get address? You don hear dat tori before? Make you write am like Peetah.
A still dey wait for you.
kiwi992.
NB:
Dayo, a beg me a no understand de Hausa wey you nak dere. Me a be Kalabari.
|
|
|
|
|
|
dayokanu (m)
|
Kiwi, I troway salut.
A de wate 4 mai turn on as de ACH ARR modulation U cach d skope?
|
|
|
|
|
|
nnaiah
|
Oga kiwi, i wan take Papa God name tank u wel wel,i don enta there,wetin i c ,my eyes no believe. my body dey sweet me seriously.u too much . infact,i go do wetin u do 4 me 4 oda 9ja dudes again , u do wel u go hear my tori soon
|
|
|
|
|
|
kiwi992 (m)
|
Hi All,
NNAIAH
A tank yoo. Make we dey tank God, no be me. E gud sey yoo sef yoo wan helep awa pipu. A hope sey oda pipu dem sef go doo de same 4 awa 9ija pipu.
DAYO
Mo ti reepli e. De bukuru wey u wan e boku dere. U sef, e be lik sey u no dey luuk propa propa.
AWON OMO 9JA
Bobo don doo am pa ona. Mke ona dey luuk ona domot foor Internet.
TALIBAN
Ef yoo be 9ija, a beg mke yoo dey nak yuur language wey go mkae mee a helep yoo.
AIIJAY
A stil dey luuk yuur face. A stil dey wayt pa yoo. A bi yoo don vex comot na heea? U for no by now sey de tribe wey pikin comot e no mata to me as long as yoo be 9ija. U no for ask weda me ano wan helep him sista. A stil dey wayt for yoo. Wea yoo dey?
kiwi992.
NB
Ef dem pipu wey dey na dat place send ona leta sey make ona download am, make ona no open am. Make ona tro way de leta. Ona don heea?
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Kiwi, veda , veda , veda, eippey sap evda
|
|
|
|
|
|
scorpio1 (m)
|
Kiwi Kiwi, Eziokwu idi egwu, i dey hail your parole nwanne, Biko oga adim mma ma imerem ihe imere ndi ibem n'ihi n'achorom ibido ihe mmuta SAP ozigbo, akara igwem n'internet bu ( scp0_01@yahoo.co.uk). Wetin me i yan for above na say me i dey gbadu your way,mek u helepu me tro d KOko enta my syd broda, my belle go sweet me welle welle, Baba God go dey dash we Naija guys wey get Vishon more brain n more orishirishi for our progrees, !!! Nothin do we!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
Taliban
|
infact omo ibadan ni mi eran ni mon ta. i bin dey luk am say shey u don become born again na im make una dash mi shikini ansa. oga wa kiwi, d big bros, e pe fun wa o, twale 4 u, u r 2 mush. abeg helep ya broda now, abeg as regards wetin me wey bi user (funsional) fit do wey go make me attractive to employers in future. i dey do acca now and mai ile ise dey use sap. e se, oga kiwi abeg carry dey go, no long thing.
|
|
|
|
|
|
kiwi992 (m)
|
Hi All,
SCORPIO and AIIJAY
A don dooam pa una.
TALIBAN
Yoo sef. A fear fur dis youa oruko. A beg make man no enta for ijogbon becos of dis youa name. A go dooam fur yoo. Mke u no wori.
kiwi992.
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Ei kiwi veda veda veda makad
|
|
|
|
|
|
kiwi992 (m)
|
Hi All,
TALIBAN
Mo ti shey fu en!
AGNELA
I wish I could understand what you are saying. I hope you're not swearing at me, LOL!! Hey who cares! Hopefully, you've managed to find the information you're looking for, on SAP. As I said, it's all in here.
By the way, if you are thinking of going to India to do the SAP course, don't bother going to Genovate. There are better SAP Academies with which to train in that country. Siemens, for example but definitely NOT Genovate.
Just look at their write-up about SAP in this Forum, considering that they are supposed to be an official SAP Academy. So sketchy and full of inaccuracies for such a heavyweight erp product as SAP. I could train their own so-called trainers. Oh yes!!!!!
kiwi992. Nigerian jobs for Nigerians
|
|
|
|
|
|
Taliban
|
adie ko kin je ifun ara won, awa ara wa ti ri ara wa, ologin ti ri omo e mu, that is 2 say, u no need fear taliban. thanks man wa se re man mi. kontinu to jeun soke just dey carry dey go.
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Hey Kiwi, Veda na tu, I want to do SAP HR, My pal from czekoslovakia did course from Genovate India, He was very happy with their service and training, But ga unfortunately, i no hav his contact number, I wanted to find whether whom to approach , wat about stay and all, You Say Siemens, I have my friend enquired with them in Some part of India , some Bangore but her sister did not give a good feedback, I heard from my pal who did training in India that it is very cheap, as compared to other country, And the trainer was good, M confused as the decision is big Kiwi, shana,
|
|
|
|
|
|
girish.oak
|
Hi, Genovate certainly has a good reputation on SAP education them being the largest authorised training partner in Asia Pacific with offices in Singapore, Srilanka, Malaysia, Thailand & India, besides dubai & saudi.I know that there have been many Nigerian who have traveled to Genovate Mumbai for sap trainings
|
|
|
|
|
|
Gobi38
|
Bros kiwi992 - I beg email the good stuff to : fosagie AT AOL DOT COM
Thank you bros !
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Yup, I know that Genovate has a good reputation, I was just worried about the location, too far,
|
|
|
|
|
|
ulohomuno
|
Angela/Kiwi
honestly i almost pay for the genovate training on MM but Kiwi response discourage me, some how i respect kiwi judgement as far as SAP is concern on this forum. i need to clear these genovate issue. are they good? has anybody train with them on this forum?
thanks
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Hi,
I was co-ordinating with Vashali from Genovate Mubai, She was a great support and gave a cler picture with contact detailks of nigerian students.Infact I spoke to one of them, I am happy, but just worried about going so far.She has given me all HR details.I dont fin a issue, She hs never even guiven me nonsense marketing call till date.Will check with her today''''''''''on apersonal levbel
|
|
|
|
|
|
kiwi992 (m)
|
Hi All,
SAP TRAINING IN INDIA
There are many academies out there in India that would train you towards the SAP Consultancy Certification. However, there are a lot of important issues that you need to take into consideration.
As always, I would strongly advice you only to train with an official SAP Academy and none other.
This is NOT my preferred training methodology simply because the four weeks are never enough to acquire the necessary skills. It would be one mad rush to complete the course, I can tell you now. I prefer self-training over a longer period of time. The longer it takes you to train, the more proficient you would become at the module of your choice. That way, you become very confident in your abilities, knowing fully-well that you can do the job.
If you must undergo the 4-week SAP Academy training, please ensure that:
1. THE TRAINER
Has got SAP PROJECT EXPERIENCE.
You really need to verify this because there's no point in training with somebody who hasn't got any SAP project experience in the real world. At least four or five SAP projects under the one's belt. This is so, so crucial. Some of the academies merely employ their ex-students to train others without having had any field experience.
Additionally, please ensure that your trainer is a fully qualified SAP Certified Consultant. He or she MUST be certified, not qualified by experience (no dis-respect to those who are). I mean verify that the one has passed the SAP Certified Consultant's exams in the module that the one is teaching. That way, you know that the one really knows what the certification training entails and could train you to successfully pass the exams.
2. PROJECT PLACEMENT AS A JUNIOR SAP CONSULTANT
Is the academy going to send you to an SAP site as a Junior Consultant (once you've passed the Consultancy exams), inorder to gain real-world SAP project experience? Some of them do, others don't. You really need to be sure about this because this would form the basis of your first SAP project experience and shown as such on your CV. Ensure that the academy is genuine in its claims about offering SAP project experience to its successful trainees.
3. NUMBER OF ATTENDEES IN A CLASS
The maximum number should be between eight and ten students and no more. Each one of you MUST be given a PC for the configuration or customisation exercises. Two attendees must never share a PC. It should be pure hands-on from day one, in a dimly lit, airconditioned classroom.
4. SAP IDES ECC 6.0
Whatever you do, remember that if you are pursuing a FUNCTIONAL module, you should have the SAP IDES ECC 6.0 already installed on your PC inorder for you to practise the crucially important hands-on skills.
However, if you are pursuing a TECHNICAL module, then you would have to install the product by yourself, under the guidance of your trainer. Remember this.
You should also be given your own copies of the ECC 6.0 CDs and DVDs, nicely packaged by SAP AG as part of the training package.
5. SAP ACADEMY MATERIAL
You need to make sure that the academy uses the official SAP Academy training material to train its students. Not copies, but originals as sent to them by SAP AG for each student on the official course. Those are yours to take home after the training. Remember, NOT copies but originals.
6. PASS RATE
This is extremely important for you to verify from past students as well as the academy.
What is the pass rate? Is it high or are you merely going there to waste your hard-earned cash? Research on this and get an un-biased opinion from third parties. Learning SAP is not like a walk in the park. Be prepared to work extremely hard, instead of merely seeing your trip to India as fun in the sun.
7. THE CONSULTANCY EXAMS
Ensure you can take the exams on the last day of the course.
This is why it is crucially important for you to do a pre-course reading inorder to familiarise yourself with what you are going to learn on the course.
The exams should be taken immediately on completion of the SAP Projects involving a fictitious company (Bike International) that's about to implement SAP for the first time. The project team is comprised of trainees drawn up from the different modules, just like in a real-life SAP project implementstion.
8. LASTLY
I would take it with a pinch of salt, if an employee of a training organisation (such as Genovate) tells me that his or her academy is the best, merely based on its size. It's not how big the organisation is but the quality of instruction, student pass rate, SAP project placements and such key factors.
I remember when Genevote started out as a non-SAP Academy training organisation, very competitive in terms of the fees they charged for the courses. However, I know the reputation that it had as regards the pass rate of its students. I honestly don't think it has changed that much.
SAP is German, so is Siemens. They've got the biggest global presence if you ask me. That said, it's all about the quality of instruction, SAP project experience that attendees get as Junior Consultants, and so on.
New Delhi or Bangalore it would be for me and nowhere else, when it comes to IT training. As a matter fact, Bangalore is the IT capital of India, although pretty far away in the south of the country.
All the best with your quest for SAP Consultancy Certification. It would be worth it in the end for you.
kiwi992. Nigerian jobs for Nigerians
NB
You need to watch the trainers 'cos most of them would resort to speaking Hindi, mixed up with English and you wouldn't understand what they are saying.
Ensure that you don't get fobbed off when you ask a question in class because the incompetent trainers would say to you 'I'll check up on that' and never get back to you.
GOBI
A don tok u sey mkae u dey nak yuar grama mkae omo no sey yuu bi 9ja.
|
|
|
|
|
|
babajhyde
|
kiwi992
HOW LUCRATIVE IS SAP IN THE I.T. JOB MARKET COMPARED TO ORACLE? PLEASE TELL ME SO I WILL KNOW WAT TO DO BEFORE SPENDING MONEY ON ORACLE. THANKS
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Well , in that case my decision to join Genovate is absolutely right'''''''''''''''''''''''''I hav spent days to find whether all these criterias are fullfiled by any training instityutre, AUTHORISED, I spoke to Nige candidates who aleared and not cleard, I am happy that I hv taken a right approach,
|
|
|
|
|
|
aiijay
|
Angela, i also want to do sap hr and project management. for hr can we liaise together? when do u want to go for the training? my email is aiijay1@yahoo.comlet's liaise together on this. find below my discussion with siemens, Dear Ijeoma, Your trainers- do they have the sap field experience? Yes they are from SAP background, they are working in Implementation and are also certified consultants. Is SIEMENS going to send me to a sap site as a junior consultant (once I pass the consultancy exam?) No we do any assist for placement, once you are certified you will be called as Consultant based on that you can attend the interview calls. What is the size of the class? It is of 10 seater class room . How many students to a pc? Each student will have an individual PC. Would I be given my own copy of ECC 6.0 CD and DVD (which is package by sap and one of the training package? No the CD or software wont be given. Would the training materials be official training materials or copies? Yes it is the Hard copy of study materials, it would be official materials. What is the pass rate of students that take the training and pass the exams? It is 90% rate. Are there Nigerian students that I can communicate with to confirm? Right now we dont have any Nigerain student, if i get any one surely i will update you. Kiwi, since siemens states in their mail that they dont give the software, do you know if any other school does gives such. Angela, does genovate give the software out to students. i have one in lagos installing the software for 150k and i feel is a bit on the high side.
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Good to know that you want to do HR too, No, Genovate too doesnt offer any software,
|
|
|
|
|
|
aiijay
|
Angie dear, are u vaishali Shet from Genovate?
all the same what is your email address? when do u intend to do your hr?
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Illandre matad beda, AJ'
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
idu gos si s twiey saku-Aiijay
|
|
|
|
|
|
Agnela
|
Aijay, please dont use this forum to crack bnasty jokes, people like you who dont take SAP serioeusly are not welcom on such Forums
|
|
|
|
|
|